Naija celebrity and unnecessary hype. Juz cant maintain lowkey profile. Even if dem shit red dem go post am. Its a gr8 though, atleast she is provin she is well mannered and compassionate
Naija i dey hail o, una no dey fail o, even say d country dey wail o. Naija, many out there making everlastin impressions for this country. Both positive and negative. Buh no mata wot apund to dix country, d change we want to happen to our belove country, starts from us. Ask your self are you a gud ambassador of dix ailing nation. I AM THE CHANGE NIGERIA NEEDS, me i no knw bout you o, buh i stand for positive impact. Omo Naija ni mi.
She try though, buh i wouldnt expect much from our over- hyped celebrity, na today snap picture dem sabi. Buh kudos to her for covering our mess. Atleast she prove she is a top notch celeb. Unlike some dumb numbskull wey no knw history of thier family.
Guyz mind dirty anyao like d 1 wey dey take dey clean leg. Thats 1 problem wit over- hyped relationship. I pity her though, its not worth d pity, coz many dudes self don dey pray make dem no walk down d aisle together.
Kini big deal? There nothing special bout it. A lady 've once walked upto and tell me she likes me, nd she wants to have a relationship wit Zik. Buh i was too naive and scared to be in a relationship. No eyebrow shud be raised if a lady loves a guy and walk upto him.