Hmm it’s don jazzy again….beat surgeon It’s Don Jazzy again..hmm So sudden It’s Don Jazzy..e je n gbo e Hmmm suddenly suddenly Suddenly suddenly Listen now I am D’banj Add or View Explanation [Show/Hide]
Oya suddenly Step in the club, they’re loving me Standing so far, yet they’re touching me I can feel their fingers robbing me…eh eh She’s calling me Late in the night, she’s bugging me All day long she’s stalking me And all these happen suddenly, so suddenly Add or View Explanation [Show/Hide] She go say: ori ya to sori If you ask her why, she go say Ori ya to sori If you ask her wetin she go say Owo ya to sowo O tu wa so wipe Koko ya to si koko Add or View Explanation [Show/Hide] Fi le… See the girls dem like me Cos I dey give dem the kokomicin Everyday dem go hala me Make I give dem the kokomicin…I say the kokomicin Dem go say koko master…koko master You too sweet like cake icing…cake icing They’ve seen so many dudes But none of them be like me Lets say I’m all dem see Shey for your eye I be jjc They wan cook for me put kokomcin But ko bo si, my head to strong for theem o Quote me, na because of I fashy When the girls dem come, I dey treat dem fine o Quote me, that they never use to happen like this in my life Add or View Explanation [Show/Hide] But now dem know the kind of living I’m living,I’m living I say now dem know the kind of living Add or View Explanation [Show/Hide]
Show them now Add or View Explanation [Show/Hide] Oya suddenly Step in the club, they’re loving me Standing so far, yet they’re touching me I can feel their fingers robbing me…eh eh She’s calling me Late in the night, she’s bugging me All day long she’s stalking me And all these happen suddenly, so suddenly Add or View Explanation [Show/Hide] She go say: ori ya to sori If you ask her why, she go say Ori ya to sori If you ask her wetin she go say Owo ya to sowo Gbogbo wa mo wipe Koko ya to si koko Add or View Explanation [Show/Hide] I wan talk about this young girl One of the finest girls I’ve seen…girls i’ve seen When she step over the dance floor Her dance step so enticing…so enticing She would say kokomaster You too strong like ******….like ***** When we act to the movies Especially the late night scenes Add or View Explanation [Show/Hide] Well I remember the time When just to get a girl to be mine Dem go tell me say I no fine And I poor, I poor I no commit crime Dem go dey yab me no be small Dem no even send me at all at all Jus to bring their number make I call Dem go still dey hala at at all Add or View Explanation [Show/Hide] Now dem know the kind of living I’m living, I’m living I say now dem know the kind of living Add or View Explanation [Show/Hide] Show them now Listen Add or View Explanation [Show/Hide] Oya suddenly Step in the club, they’re loving me Standing so far, yet they’re touching me I can feel their fingers robbing me…eh eh She’s calling me Late in the night, she’s bugging me All day long she’s stalking me And all these happen suddenly, so suddenly Add or View Explanation [Show/Hide] She go say: ori ya to sori If you ask her why, she go say Ori ya to sori If you ask her wetin she go say Owo ya to sowo Gbogbo wa mo wipe Koko ya to si koko Add or View Explanation [Show/Hide] |