See as hate just de flow around us here... Una nor read caption and blame whoever publish this rubbish.. How can you be caught in bed with your own wife...dis stupid publisher just de use our head nack eachother over nonsense.. Abeg make we wake up
UNA WAN TELL ME SAY SOME OF THESE POOR CHILDREN PARENTS NOR DE ATTEND CHURCHES WEY DEM DE GIVE TITHES AND OFFERING WEY THEIR PASTOR DON TAKE BUILD SCHOOL WEY THESE POOR CHILDREN NOR FIT ATTEND CAUSE THEIR PARENTS NOR FIT AFFORD WETIN DEM USE THEIR SWEAT BUILD...SAD NAIJA