this davido no get shame for eye, how him baby mama go feel now, instead of him to marry him baby mama, him dey fine another woman wey him won make baby mama again.
this davido no get shame for eye, how him baby mama go feel now, instead of him to marry him baby mama, him dey fine another woman wey him won make baby mama again.
him no want inherit the property because him don dey enjoy am right from small so him no see am as anything. and again because say him see somebody wey tell am make him inherit property.
na the travel wey him dey travel up and down dey make am Lin. no be Nigeria economy. afterall na him and him groups dey eat Nigeria money. cossy pray for yourself, because na only God known wating you go resemble when you reach buhari age.
all this useless oyibo people, from year to year una no go, go church, but if time for Christmas don dey come na una go celebrate pass. with una dry pig yatch.
you no ver dey collect treatment, that one wey them do you na small one. assuming say you be one of them, how you go fell if bank tell you story for your money. na buhari regime we dey everybody eye dey red.