na every man wey come join force, nia Nigeria people dey accept so tey even goat and monkey dey wear uniform as mopol dey stand for road con dey harass people, for no reason. anywhere I no blame una na because no men for nija ready. so any one wey una see una manage am like dat. |