Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: We Give You October Deadline To End Boko Haram -- Northern Elders To Jonathan on: 12-08-2014 01:08 PM
The devil is even looking 4 a way out, all of dem na Boko Haram big fools
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Married Man Attempts Suicide over Girlfriend in Bayelsa on: 28-07-2014 10:49 AM
My belle don boast finish wit laugh, otondo common sense d man no get i even blame d people wey rescue am
3  Forum / Religion / Re: Nigerian Church Members Lose Focus Over Revealing Dressing To Church on: 28-07-2014 10:37 AM
End time no direct discipline in d church sum pastors re turning d word of God upside down all in d name of making money n wealth they tink dat if dey preached d real gospel n d truth dey ll lose members n dat ll affect thr earns needs. U better lose ur members nw oo dan losing ur soul in d pit of hell, just bcoz of keeping d truth aside
4  Forum / The Buzz Central / Re: Meet Ghanaian goddess, Juliet Ibrahim From Behind on: 28-07-2014 10:24 AM
Abeg make una allow person hear word, na shit full dat place mtcheeeew whr i go c light charge my phone self!
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING: Soldiers Displaced As Boko Haram Storm Adamawa Town, Scores Killed on: 28-07-2014 10:10 AM
Abeg no more deceiving thr is notin like Boko Haram dis is hand work of d stupid religious people muslims d hausa's if to say na only Boko Haram dey on dis mission 9ja don 4get say Boko Haram still dey exist na bcoz say d powerful muslim leaders in dis country re also backing dem up wit everything dey need una want make everybody convert by force thunder go fire una all idiotic people dat is Y 9ja ll never succeed unless God has expose dis demonic leaders
6  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES: Proposing To Your Future Husband; Would You Do It? on: 28-07-2014 09:55 AM
Naturally it is d job of men 2 propose 2 d ladies nt ladies proposing 2 thr men, 4 me its weird n uncomfortable. Its nt right abeg
7  Forum / Religion / Re: Pastor Kumuyi of Deeper Life Bible Church bans the Use of iPad & Android Devices (Page 2) on: 19-07-2014 09:12 AM
I wonder hw they can challenge n cast out d evil spirit using just an ordinary ipad mtcheeeew God is so merciful
8  Forum / Religion / Re: Pastor Kumuyi of Deeper Life Bible Church bans the Use of iPad & Android Devices on: 19-07-2014 09:09 AM
Nice one pastor Kumuyi i hope d all members n pastors of some churches ll learn 4rm dis e.g pastor Chris Oyakhilome d tin is being addicted 2 d whole of his congregations n pastor Chris himself
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT! Pastor Allan tells church members to transfer half of their money to him on: 19-07-2014 08:39 AM
Lol, dis pastors go kill person nawa oo, dem dey bring confusion of who to bliv n who nt 2 bliv 
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why I Withdrew Suit Against NFF – Baribote on: 19-07-2014 08:15 AM
Ok we don hear at least is 4 d benefit of d ones wey dey benefit 4rm it
11  Forum / Sports / Re: Cristiano Ronaldo’s Mother Claims She Tried To 'Abort' His Pregnancy on: 19-07-2014 08:01 AM
Hmmmm its hard 2 believe bcoz is kind of weird
12  Forum / Politics / Re: Kate Henshaw Goes Into Politics: Contesting For House Of Reps on: 19-07-2014 07:50 AM
Good Luck My Friend
13  Forum / The Buzz Central / Re: segxwal Demands Drove Me Out Of Acting — Ine on: 19-07-2014 07:45 AM
Yeah we know all dis tins do happen in d movie industry bt u can't tell us dat u haven't done it even 4 once bt is gud 4 u dat realise it on time b4 dey go scatter am finish
14  Forum / The Buzz Central / Re: B00bilicious Actress Anita Joseph looking sexy in new pic on: 19-07-2014 07:38 AM
Package or no package without gud instincts all re disgusting
15  Forum / The Buzz Central / Re: Mr Ibu Shows Off His Impressive Muscles on: 16-07-2014 11:01 PM
Lol, mr ibu on top
16  Forum / Sports / Re: Ogo Obi (Aka) “Nigerian Messi” Joins United On Trial on: 16-07-2014 10:57 PM
Gud luck man i believe dis guy can make it
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Blind Man segxwally Abuse a 12 Year Old Girl in Lagos on: 9-07-2014 08:24 PM
Dis blind man is cruel n wicked he doesn't hv heart, imaging wch kind conji dey worry am self "Idiot.
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oh Dear! Brazil Fans are Already Burning their Flag in São Paulo (Photos) on: 9-07-2014 08:13 PM
Brazil re nt really prepared 4 dis game, they started d game wit eagerness n b4 sum minutes thr spirit wen down. Defensive error was involve
19  Forum / The Buzz Central / Re: Battle of Beauty: Nadia Buari vs Juliet Ibrahim – Who’s Hotter? [LOOK] on: 9-07-2014 08:04 PM
They re both beautiful bt i go 4 nadia she's cool
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Guys Gets Married to Older White Brides on: 3-07-2014 03:26 PM
This has nothing to do wit luv its all abt d money & name etcetral wow dis is so disgusting
Pages:
[1] 2