Hmmmmm,This oyibo man sef,he wan put naija for trouble,but he too small for that,Or make I no quickly conclude,his death need to be investigated,Abi hotel workers hand dey for him death? They wan collect him dollar? U no say buha dey buha everybody now.
Hmmm,see as power&influence dey turn tradition to something else,but we are watching,Stella dey bury her son for her father village,abi the son na bastard? Na so bianca onoh ojukwu just cover the face of every newspaper say she bury her mum,So na woman dey bury nowadays? Where is the first son Gabrielle Onoh,What of Umunnakwe josef Onoh?Mtcheew.
Everything is wrong,You only kiss your wife,husband or girlfriend&boyfriend,mouth to mouth,children should be on the forehead or cheek,Hmmmm,nerves does not know who is who,I mean joystick,I don talk finish.