You funny die
U see woman. Sge take style confess. She even vex with her boss 4 calling her back 2 work.
If to say
If to say
R kelly say make she come see am 4 hotel room
She 4 fly go
Possibly rape r kelly
4 d privacy of hin room
Den today
As everybody dey wan crucify r kelly
As dem do bill cosby
She sef go follow crucify am
4getting say na she go rape am out of greed
I fit imagine d situation more
But i stop
Because d idiot think say we 4 praise am 4 forming levels
Idiot girl