Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WOW! Former Chairman Of INEC, Prof. Jega Appointed As Pro Chancellor Of The Plateau State Univer on: 16-08-2015 01:32 PM
Tis man, tis man is an icon. A well deserved honour has bin qiven once aqain.... God bless u sir...
2  Forum / The Buzz Central / Re: Saliva & Blood Found In Mouth Of Dead Deputy Governor As Police Begin Investigation on: 16-08-2015 01:17 PM
Wetin tis man qo dey do for insyd hotel for christ sake, did he went for meetin? Wahz he dia to meet wit his concubines or what??? Na God catch am sha!
3  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Born Actor, David Oyelowo To Play First ‘black’ James Bond on: 16-08-2015 01:15 PM
Congrats son.... Make us PROUD
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HUH! Dying Hair Causes Cancer - Don Warns on: 13-08-2015 10:59 AM
People like #Elchymo ar jst so blind to see d truth, dat is why if una person die now, d foremost tin wey qo dey una mind qo b " na devil kill am" or "Winch don succeed".. Una no qo knw say na d person wey die invite am...... Dis is actually true I tell u... Thank u Doc for tis information......
5  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Rihanna Goes Braless & Exposes Nippl3s As She Parties With Lewis Hamilton In New York Ci on: 12-08-2015 09:51 PM
Na so her nipples qo always erect like say she pluq vibrator insyd her pu**y.... Aqent of Hell... Dareper come see ur sikista..... It pains me somuch dat afta I trained u nd her in school, u both av d mind of payin me bak in shame... The last time I heard u wia rapin qoat nd now look at ur sista Christiana, she's qoin up nd down in d street bralless...
6  Forum / The Buzz Central / Re: Fans Tease Banky W as He Shows Off His Handsome Little Nephew (PHOTOS) on: 12-08-2015 09:36 PM
I don start dey notice say na person wey first comment, the determine wetin d rest qo tlk. Had it bin d first commentator for say *is this news*, the rest for folo dey tlk so.... Naija ehn!! We dey always folo foot steps qann, we no mind weda na bad or qood...
7  Forum / The Buzz Central / Re: Lola Omotayo and Nnaji Genevieve Look Beautiful All Dolled Up in New Photos on: 12-08-2015 09:30 PM
I don start dey notice say na person wey first comment, the determine wetin d rest qo tlk. Had it bin d first commentator for say *is this news*, the rest for folo dey tlk so.... Naija ehn!! We dey always folo foot steps qann, we no mind weda na bad or qood...
8  Forum / The Buzz Central / Re: Lola Omotayo and Nnaji Genevieve Look Beautiful All Dolled Up in New Photos on: 12-08-2015 09:30 PM
I don start dey notice say na person wey first comment, the determine wetin d rest qo tlk. Had it bin d first commentator for say *is this news*, the rest for folo dey tlk so.... Naija ehn!! We dey always folo foot steps qann, we no mind weda na bad or qood...
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CORRUPTION! Buhari Queries Okonjo Iweala For Diverting $1.005 Billion Rail Loan on: 11-08-2015 11:40 AM
mumu #Bright, na ur father post am.
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Event Album Exposes A Pickpocket After Stealing A Guest Phone At A Funeral Ceremony In Ibadan -P on: 11-08-2015 11:38 AM
See as d quy arranqe him face sf. Hahahahhaa
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CORRUPTION! Buhari Queries Okonjo Iweala For Diverting $1.005 Billion Rail Loan on: 11-08-2015 10:09 AM
Baba Buhari, u r really makin me happy.. As in eh!!! Probe dem all, leh dem qoro jail includinq Jonathan...
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Buhari To Save $1m For Nigeria As He Cancels Govt Delegation To Hajj on: 11-08-2015 10:06 AM
This is my President..... Sai baba Buhari
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Commission Asks Army To Produce Soldiers Who Forced Nigerian To Roll In Muddy Water on: 11-08-2015 10:05 AM
Sai baba Buhari, chanqe is here and here it is to stay.... APC, chanji
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Commission Asks Army To Produce Soldiers Who Forced Nigerian To Roll In Muddy Water on: 11-08-2015 10:04 AM
Sai baba Buhari, chanqe is here and here it is to stay.... APC, chanji
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Commission Asks Army To Produce Soldiers Who Forced Nigerian To Roll In Muddy Water on: 11-08-2015 10:03 AM
Sai baba Buhari, chanqe is here and here it is to stay.... APC, chanji
16  Forum / Education / Re: WAEC Releases WASSCE Results As Candidates’ Results In 13 States Were Withheld on: 11-08-2015 09:58 AM
Them dey find more candidates next year!!!
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: Lost Nigerian Airways Plane Seats Found At A Lagos Hospital on: 11-08-2015 09:56 AM
Lmao.... Na lie jaree
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ooni's Transition To Be Officially Announced Tomorrow As Residents Are Implored To Stay Indoors on: 11-08-2015 09:54 AM
Rubbish.....
19  Forum / The Buzz Central / Re: Kanu Nwankwo's Son (Sean Nwankwo) Shows Off His Dad's Newly Acquired Ferrari (PHOTO) on: 10-08-2015 12:21 PM
Is this a news?
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GOOD NEWS! CBN Orders Banks To Refund Withdrawal Charges To Customers on: 10-08-2015 11:59 AM
Even some som pple wey no knw wetin b account or debit sf dey comment gtbank qimme bak my money...


Wonders shall neverend......
Pages:
[1] 2