Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NEWS: #14YearsNoNegotiation! Woman Declared Wanted for Lesbianism In Lagos on: 10-08-2015 11:56 AM
U knw see??? NPF is in their top GEARS searching for women lesbians... Dat is d only tin they knws how to do, if na to qo do top GEARS for armed robber now, dem qo say fuel don finish, DPO no dey station or they are investigatin, bt as na ordinary person wey no hold qun now, they r in dia top GEARS to find dem.
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GOOD NEWS! CBN Orders Banks To Refund Withdrawal Charges To Customers on: 10-08-2015 11:53 AM
Even people wey no qeh account qo dey folo comment "I can't wait to qet my money bak" which money...


Yeye dey smell jare...
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Muslim Youths Beat Up Principal, Teachers, Students To Pulp Over No-Hijab Policy on: 24-09-2014 09:00 PM
Ah No just know why all of una too dey sentimental like this. If una continue dey think lyk dis, na who God qo 4qiv, d Muslims use dia Hijab to atleast cover themselves to look more responsible, why would d teacher said it shuld be banned?? Is she crazy, ah aint a muslim oo but atleast, make we tlk truth. #Team_BeatD_Principal_wellwell
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT A QUOTE From The Controversial Femi Fani-Kayode! on: 24-09-2014 04:29 PM
YA'ALL who commented on this Topic, minus Me are FOOLS... Why won't you guys just StOP been Sentimental. Or una think say na only Muslim sabi kill pple, what of them Igbo nd d other tribes wey to Use Dia own Mama do Ritual dey like to Drink Water... Eh???
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TB Joshua Also Attempted To Bribe Me- South African Journalist Claims on: 24-09-2014 04:21 PM
TrueTalk.... I have bin suspektin dat TB Joshua of a thing, well. Let just wait... Atleast breeze don dey blow fowl ynash small small...
26  Forum / The Buzz Central / Re: The Real Meaning Of Dorobucci - Dr Sid on: 22-09-2014 09:03 AM
E Doroconcern all of dem.
Pages:
1 [2]