akuko, u no add tall, handsome and studied abroad. you never serious- when you meet the ambitious man with your status( cos we know say no be the ordinary ambitious man that just started with a shop to his credit you go follow). don't here and begging for divorce as he might not have your time cos today he might be in dubai next is the US nxt SA nxt UK. you go fear ambitious and God fearing indeed; shebi dt one na make him no dey krek for outside! story. make I go check my Okpa wey put for microwave wey i buy from east abeg b4 yeye go smell kill me ere. You will surely meet him soon. mctwee
the last lady with red hair looks beautiful then after make up she looks flawless. However, this one reason I never look at women covered in make up especially in weddings and church. Na God go save us
u no see all those UK single mothers of 40 plus wey dey die for black stud dey hammer?? Abi dem no dey Greenwich?? u just fall hand man. UK jail na moi-moi. if na US, u for dey gt ur butt hole ready for daily ass rape. anu mpamu!