Nawaooo,yahoo yahoo boys on point,but this people wey dey fall for them,I wonderoooo.
bros, na juju dem dey use to hypnotize their victims. In malaysia here, Yoruba alfas and babalawos dey use jazz for them. so , that is why they do the successful. If not juju, how person wey no fit correct his surname correctly go fit convince person to give am money?