NDAvengers abeg make una cool una temper oh, when two Elephants dey fight na grass dey suffer oo
Make dem no cool down for what,bokoharam cool down NO, so therefore let buhari negotiate with them let him free nnamdi Kalu thoug am not a biafran oh, buhari behaves like a dictator, let him send soldiers to the boys in the creek and see what we be their faith....