24years for this face wey I dey see so, u fit deceive d oyibo wey sit with u there no b ppl like us. Anyway Sha ur olosho don pay but make u try repent
Wow, 29 years? Congratulations to you guys and a special congratulation to you Ma. With the high rate of infidelity on the side of men and divorce here and there you stood by your man. May God continue to keep your home. Where is that man they call fani kayode alaias ffk shey u see your fellow man. Person wey get bad character no dey no say him get am
Senseless man, talking like a little kid. Who ask u, what's the difference between what she is wearing and that of others. Well, now I understand where this is coming from, so that all those foolish slave queens will start running after you. I pity your wife cos she's in for doom
Lair. Next tym when u see married man u go run for ur life. Useless home breakers. Them swear for una with married men? Young boys full every where una no go gree date na to scatter d one wey another person don build