See as u just dey suffer that pikin inside Belle. Instead of you to free that pikin, you dey where tight cloth dey suffocate d pikin. All in the name of looking good
Busy body, dem mention your name, abi u dey like am, na your brother? Abi him dey chop u for one corner. See as u carry person matter for your head. Person way the thing concern no even talk anything sef. Over Sabi housewife
Una Sabi see ennh haba. Make una no think how to better una life and make this country move forward, make una dey dey look person shoe. Wetin concern me concern person shoe. Shey d shoe fit carry am reach where my shoe go reach ni