Na wetin buhari tell una to do abi, Then get ready for war. Is there any other tribe in ur town apart from you guys. If you will not allow strangers stay in your place then you have no right to stay in other people's place
Liars,, that was how u people said u have killed that useless blood sucking fool called shekau but up until now the idiot is still alive and killing people
All I have to say is that she didn't buy that car but a sugar daddy did and for those of u supporting her for sleeping with a sugar daddy, somebody else will also take what u have laboured for
Abeg go sit down one place, Wetin u Sabi. If Dem say make hardworking men come out u self go follow come out?. Every woman needs a little of her husbands time but most men prefer spending it with their side chicken. Was he not spending time with her B4 they got married. Stupid excuse
Useless man, so ur juju wey make u dey marry small small girls no fit protect u. U don see now say money no fit buy everything. D police wey u dey call no fit protect u oo, Dem never fit protect themselves how much more another person. Only one sound kpoa Dem don disappear. Na only GOD ALMIGHTY get that power.
I've heard stories of death caused by nepa bill. I lost a colleague of mine as a result of nepa bill. The problem wey nepa bill dey cause no b here ooo, for light wey person no dey even see sef