Show Posts
Pages:
1 ... 156 157 158 [159] 160 161 162
3161  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Angola President Appoints Daughter As Head Of State Oil Firm on: 3-06-2016 02:30 PM
What do u expect b4? Na only way dey use transportin moni abroad
3162  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UBA Suffers Economy Crunch As Customers Use Blank Paper as Deposit Slip (Photo) on: 3-06-2016 02:12 PM
Economic buzuke in UBA abeg mak i quick go withdraw all my moni in dia b4 yawa go gas
3163  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH! 64 year Old Man Wants to Break Marriage of 32 Years Due to S3x Starvation on: 3-06-2016 02:08 PM
Baba u stil dey chop kpomor i tink say u don retire sef?
3164  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Terrible Accident on Fadeyi Road in Lagos Leaves Six People Dead (PHOTOS) on: 3-06-2016 02:05 PM
Chai sorry o
3165  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH! LASTMA Official Ignores Young Man Who Was Just in an Accident (Photos) on: 3-06-2016 02:04 PM
U didnt hear dia name Lastma.... dey re last in everytin even if dey first to come.Na wasted Authority dey be
3166  Forum / Law and Crime / Re: Check Out This Fake honeypot Accessory That Is All The Rage Now (Photo) on: 3-06-2016 02:00 PM
Otuya dikwa tight..dis one na kpomor
3167  Forum / The Buzz Central / Re: "We Are Warning Every Militant Group To Follow Our Footsteps"- Niger Delta Avengers on: 3-06-2016 01:58 PM
 dis one na modern Boko if u put am Haram na   u sabi
3168  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Poor Cobbler and His Jobless Wife Cry Out for Help After Delivering Triplets (PHOTOS) on: 3-06-2016 01:53 PM
Odikwa fyn o.. Na afta d reggae u play d blues
3169  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Federal Government Releases Census on all Goats, Cattles, Pigs, Sheeps & Other livestocks on: 3-06-2016 01:48 PM
Not only Census bt  na Mansus and fuelsus
3170  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: American Actress Nicole Scherzinger Recounts Her Traumatizing Experience In Kenya (Photos) on: 3-06-2016 10:46 AM
So wht is she insinuating?
3171  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet Alexandra Andresen, The Youngest Billionaire In The World Who Is Just 19yrs Old (Pics on: 3-06-2016 10:43 AM
If na Naija dem go say she don do moni juju wit d moni her papa gav her.we neva ask ourselves if oyibo dey do moni rituals too
3172  Forum / Law and Crime / Re: Court Remands Air Force Boss, Oguntoyinbo In Prison Over N166m 'Contractors Gift' on: 3-06-2016 07:52 AM
Abeg mak him vormit d moni bak so dt it can a use in constructin new roads and build hospitals and schools and pay our elderly pple who re nw old to work.atleast monthly allowances to dem.Mak we 4once enjoy our oil moni like Saudi Kuwait and UAE
3173  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man's Hand Chopped Off For Converting From Islam to Christianity (PHOTO) on: 3-06-2016 07:33 AM
Too bad.bt why?
3174  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Militant Group Emerges In Niger Delta, Threatens To Launch 6 Missiles By June 7 on: 3-06-2016 07:11 AM
Dis one na latest Nollywood movie we wil stay turn until d movie is bn release.bt ezigbote ugba di o   yawa don gas b dat o
3175  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GETTING MESSIER! Niger Delta Avengers Strike Again, Blows Up The SPDC Forcados 48" on: 3-06-2016 06:57 AM
I no say yawa don gas 4warri
3176  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Woman Stabs Her Three Sons To Death, Cut Their Corpses & Stuff Them In A Suitcase on: 3-06-2016 06:55 AM
Clap 4urself woman.u don try.ewu gambia
3177  Forum / Law and Crime / Re: I Stole The Kid To Cover Up My Lies - Kidnapper Caught On CCTV Reveals on: 3-06-2016 06:52 AM
We don hear u.tell ur story to d court bcos as i dey see u nw na afta d regge play d blue u go dance enter kirikiri prison
3178  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Chris Oyakhilome Receives A Grand-Style Welcome As He Arrives London on: 3-06-2016 06:44 AM
Oda pastor in Abuja is donating 4d poor u re in london performing presidential arriver.abeg mak we see road joor
3179  Forum / Law and Crime / Re: O.B.O! Davido & Girlfriend Go Shopping At Louis Vuitton Store In Paris France (Photos) on: 3-06-2016 06:40 AM
Poster dis one no enter at all...u say he storm Paris today bt shops re nt yet open hia in Paris it is stil 7:30am nw..dis pix is wht he took last tym Davido visit France. u go carry oyibo pix wey dey in front of L V shop why u no show us Davido in front of d store.abeg park one side
3180  Forum / Law and Crime / Re: PHOTO:Construction Workers Nabbed By Lagos State Police Command For Abducting Chinese Boss on: 3-06-2016 06:27 AM
Dos Chinco pple dey maltreat our pple wey dey work under dem badly...Mayb dey neva pay dem sef.
Pages:
1 ... 156 157 158 [159] 160 161 162