let me send a woman Doctor to confirm if u re indeed a virgin bcos i didnt see reason 4tellin d public in a social media dt u re a virgin...if u wnt chop d kpomor like Adam and Eve na ur own cup of tea.
the train sef na fourth class so why he no go angry he dey see real híghspeed first class train in Germany wia he normally kool his head wit our country moni dem dey bank in europe