Quote from: victor matt on 14-03-2016 07:39 AM
I see...Se dey faces like confuse goats wey chop person yam,,,naija army una dey try oooo,,,but y u ar pple capturin dem,,,u suppose kill dem straight....dis bokoharam pple hv connections dey can easily be free if dey ar arrested...issokay
The will kill them all
Posted: at | |