BBnaija Star, Tboss Looks Absolutely Gorgeous In New Photos

Date: 17-08-2017 11:18 am (6 years ago) | Author: Bayo Nelson
- at 17-08-2017 11:18 AM (6 years ago)
(m)

Ex Big Brother Naija Housemate Tokunbo Idowu popularly known as TBoss share this on her Instagram page.


Posted: at 17-08-2017 11:18 AM (6 years ago) | Addicted Hero
- tegonwa at 17-08-2017 11:22 AM (6 years ago)
(m)
Ehee See Another Creature With Hopelessly Painted Face, And Desperately Searching For A Husband.Too Hopeless!Desperately Worn Out And Hopeless!Nawaa O!
Posted: at 17-08-2017 11:22 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pricklong at 17-08-2017 11:35 AM (6 years ago)
(m)
tegonwa like this woman
Posted: at 17-08-2017 11:35 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pricklong at 17-08-2017 11:36 AM (6 years ago)
(m)
since this woman was finger she like herself
Posted: at 17-08-2017 11:36 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ruthie at 17-08-2017 12:39 PM (6 years ago)
(f)
IF I TALK WETIN THEY MY MIND...ONE MUMU GO SAY I DEY JEALOUS...ANYWAY SHE TRY
Posted: at 17-08-2017 12:39 PM (6 years ago) | Hero
Reply
- Mykie010 at 17-08-2017 01:58 PM (6 years ago)
(m)
Quote from: ruthie on 17-08-2017 12:39 PM
IF I TALK WETIN THEY MY MIND...ONE MUMU GO SAY I DEY JEALOUS...ANYWAY SHE TRY
you don dey learn small small,ur mumu don dey leave u
Posted: at 17-08-2017 01:58 PM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Starnixx at 17-08-2017 02:06 PM (6 years ago)
(m)
this girl na management she be oo
Posted: at 17-08-2017 02:06 PM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luckingto50 at 17-08-2017 03:33 PM (6 years ago)
(m)
What a beauty? Some of you are criticizing her, i bet some if she gives any of you her kpomo to surf you will gladly take it and clean mouth comot 
Posted: at 17-08-2017 03:33 PM (6 years ago) | Upcoming
Reply
- ruthie at 17-08-2017 03:56 PM (6 years ago)
(f)
Quote from: Mykie010 on 17-08-2017 01:58 PM
you don dey learn small small,ur mumu don dey leave u
SO U KNOW U R A BIG MUMU...FINALLY, HE ADMITS IT
Posted: at 17-08-2017 03:56 PM (6 years ago) | Hero
Reply
- Mykie010 at 17-08-2017 04:44 PM (6 years ago)
(m)
Quote from: ruthie on 17-08-2017 03:56 PM
SO U KNOW U R A BIG MUMU...FINALLY, HE ADMITS IT
. Go meet charly boy ....ur mumu don do
Posted: at 17-08-2017 04:44 PM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kacylee at 17-08-2017 06:26 PM (6 years ago)
(f)
she has got zero talent, but she is pretty, its all about ur selling point Wink

Posted: at 17-08-2017 06:26 PM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- fineboy77 at 17-08-2017 06:52 PM (6 years ago)
(m)
Ruthie talk wetin dey ur mind,I wan hear am

Posted: at 17-08-2017 06:52 PM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ruthie at 17-08-2017 06:58 PM (6 years ago)
(f)
Quote from: fineboy77 on 17-08-2017 06:52 PM
Ruthie talk wetin dey ur mind,I wan hear am
ARENT YOU THE ONE WHO CALLED ME THE B WORD..BOY BYE!!!!
Posted: at 17-08-2017 06:58 PM (6 years ago) | Hero
Reply