CAN U BE JUDGE BY THIS? (Page 6)

Date: 15-05-2010 9:36 am (14 years ago) | Author: oluwafemi christopher
1 ... 3 4 5 [6]
- chrisphemy at 16-05-2010 08:52 PM (14 years ago)
(m)
@dorcreala...Nagode!... @ejibond...na emoticon
Posted: at 16-05-2010 08:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 03:02 AM (14 years ago)
(m)
@chrisphemy who dash u dat ur trouser? e big pass u sef

Posted: at 17-05-2010 03:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 17-05-2010 03:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ejibond on 16-05-2010 07:43 PM
Where he run go? abi he dey fear blade??
fear blade ke? barcelona don win la liga,so i just drive around to look for free Hennessy,too much celebration and gun shot in the air this evening.it takes me more than 2 hours to find were i packed.

Posted: at 17-05-2010 03:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 17-05-2010 04:03 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: docreala on 16-05-2010 07:49 PM
e be like say na wetin him dey fear be dat.
get prepared to face the music as the oposition want to use you against me.

Posted: at 17-05-2010 04:03 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 04:21 AM (14 years ago)
(m)
hmmm, @mallorca e be like u don join warri milli**t, dis one wey u dey talk about gun shot

Posted: at 17-05-2010 04:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- angel-one at 17-05-2010 09:11 AM (14 years ago)
(m)
May be...
Posted: at 17-05-2010 09:11 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 3 4 5 [6]