GEOGRAPHICAL PHASES OF A WOMAN (Page 2)

Date: 15-07-2010 3:06 pm (13 years ago) | Author: kiNG
1 [2] 3 4
- pkingx at 15-07-2010 03:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 03:30 PM
i m wonderin those taxes :-P, what can be??


lol

Posted: at 15-07-2010 03:41 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- waco at 15-07-2010 03:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 15-07-2010 03:38 PM
Quote from: waco on 15-07-2010 03:23 PM
Quote from: wallas on 15-07-2010 03:19 PM
waco, australia go fit u well well ooo
how u see am?
u be afo anu!
wetin i dey go do for rejected land when i dey make my money for Naija.

y u go call me afo anu na?
u no read wetin dey poster write....say u dey live 4 face me i punch u no mean say u go muscle ooo
nwa nna like u
so u be nwa nna. correct guy! onwegi ife na eme!

Posted: at 15-07-2010 03:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- pkingx at 15-07-2010 03:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 03:36 PM
no mind lion thats why we go admin dey go do dem job just post guys own here make i see


no worry i go post guys own on the 15th of july 2099...even if i no get chance self i go send some1 come post am

Posted: at 15-07-2010 03:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Akpan01 at 15-07-2010 03:45 PM (13 years ago)
(f)
ok before that i go pass australia area o loooool

Posted: at 15-07-2010 03:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- pkingx at 15-07-2010 03:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 15-07-2010 03:38 PM
Quote from: waco on 15-07-2010 03:23 PM
Quote from: wallas on 15-07-2010 03:19 PM
waco, australia go fit u well well ooo
how u see am?
u be afo anu!
wetin i dey go do for rejected land when i dey make my money for Naija.

y u go call me afo anu na?
u no read wetin dey poster write....say u dey live 4 face me i punch u no mean say u go muscle ooo
nwa nna like u


face me i punch u?...lol...na face me i bite u na me b know b4 o...lol

Posted: at 15-07-2010 03:46 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- pkingx at 15-07-2010 03:48 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 03:45 PM
ok before that i go pass australia area o loooool


haaa!...sister i beg no go australia side oo else oga go just dey forced to consider importing from africa sharperly

Posted: at 15-07-2010 03:48 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- luvvy at 15-07-2010 03:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: osituga on 15-07-2010 03:20 PM
@ Waco ... yes o bro .... i got locked up in the zanga,......

OSIIIIIIIIIIIIIII come here, where hav u been to? come and explain urself in front of all the naijapals
Posted: at 15-07-2010 03:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan01 at 15-07-2010 03:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: pkingx on 15-07-2010 03:48 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 03:45 PM
ok before that i go pass australia area o loooool


haaa!...sister i beg no go australia side oo else oga go just dey forced to consider importing from africa sharperly
LOOOOOOL I GO TIEF HIS BANK CARD HE NO FIT Grin Grin

Posted: at 15-07-2010 03:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 15-07-2010 04:18 PM (13 years ago)
(m)
huuuuuuuuuuuuu

Posted: at 15-07-2010 04:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 15-07-2010 04:19 PM (13 years ago)
(f)
a nice one there!
Posted: at 15-07-2010 04:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 15-07-2010 04:30 PM (13 years ago)
(m)
hmmmmmmm

Posted: at 15-07-2010 04:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bhl72 at 15-07-2010 04:41 PM (13 years ago)
(m)
No wonder all of us like African women; no wonder dem dey do as dem dey do.. lol
Posted: at 15-07-2010 04:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 15-07-2010 04:49 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 15-07-2010 04:41 PM
No wonder all of us like African women; no wonder dem dey do as dem dey do.. lol

who be d all of us..

no go tear small girl honeypot ooooooooooooooo with dat ya big prick

Posted: at 15-07-2010 04:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 15-07-2010 04:52 PM (13 years ago)
(m)
was i here?

Posted: at 15-07-2010 04:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 15-07-2010 04:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: osituga on 15-07-2010 03:16 PM
U get am


my sweet husband i miss u die  :'( :'(
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 15-07-2010 04:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 15-07-2010 04:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 15-07-2010 04:49 PM
Quote from: bhl72 on 15-07-2010 04:41 PM
No wonder all of us like African women; no wonder dem dey do as dem dey do.. lol

who be d all of us..

no go tear small girl honeypot ooooooooooooooo with dat ya big prick
chinekemeh.....sophie how did u get to know that he has a long ton-jamas

Posted: at 15-07-2010 04:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 15-07-2010 04:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on 15-07-2010 04:53 PM
Quote from: osituga on 15-07-2010 03:16 PM
U get am


my sweet husband i miss u die  :'( :'(
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
na me? thank u Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 15-07-2010 04:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 15-07-2010 04:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on 15-07-2010 04:55 PM
Quote from: diplomatik on 15-07-2010 04:53 PM
Quote from: osituga on 15-07-2010 03:16 PM
U get am


my sweet husband i miss u die  :'( :'(
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
na me? thank u Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

 Grin Grin Grin Grin Grin Tongue Kiss

Posted: at 15-07-2010 04:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 15-07-2010 04:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on 15-07-2010 04:55 PM
Quote from: diplomatik on 15-07-2010 04:53 PM
Quote from: osituga on 15-07-2010 03:16 PM
U get am


my sweet husband i miss u die  :'( :'(
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
na me? thank u Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
hmmmmmmm sophie dey around oooooo

Posted: at 15-07-2010 04:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 15-07-2010 05:01 PM (13 years ago)
(m)
abeg where she dey?
tell am say i dey wallas place

Posted: at 15-07-2010 05:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Zlatan Reportedly Spent N237b on His New Boutique Only to See His Designs Replicated in Aba

  2. Ills Of Feminism! AY Makun Sparks Reactions Over His Comment, Months After Split From Wife

  3. 40 Council Members Pledge Allegiance To Emir Sanusi As He Holds Maiden Palace Court

  4. UPDATE! Ajayi Crowther University Student Beaten to Death For Theft is a Prince From Warri

  5. Former US President, Donald Trumps Gets Aggressive After Being Booed At Party's Convention

  6. Your Policies Have Been Wrongly Implemented, Led To Impoverization - Obasanjo Blasts Tinubu

  7. Korra Obidi’s Former Husband, Justin Dean Celebrates Being The Most Trolled On Facebook

  8. Kebbi State Loses Another 2024 Hajj Pilgrim In Mecca

  9. Lawyer Says Binance Executive, Gambaryan May Die Of Malaria In Kuje Prison

  10. Kano Emirate Crisis: Deputy Gov, Aminu Abdulsalam Apologizes To Ribadu, Withdraws Allegation

  11. Girl Got The Internet Talking After She Posted Photos Of Her 17th Birthday

  12. I'm An Alien, But People Don't Believe Me - Elon Musk Says To Tech Enthusiasts

  13. Reaction As Davido's Alleged French Side Chic Arrives In Nigeria

  14. "We ‘ll Witness Rebirth Of New Nation, Keep Believing In Nigeria" -First Lady, Remi Tells Youth

  15. AGAIN: Ebonyi Residents In Fear As Gunmen Attack Community, Kill 3 Persons

  16. Seun Kuti Reveals How Fela Kuti’s Numerous Wives Almost Killed Him

  17. 11 Persons Reportedly Killed As Bandits Invade Village In Katisna

  18. Oritsefemi's Ex Manager, Ijoba Danku Debunks His Claims About Burna Boy & D’banj

  19. Social Media User Shares Video Capturing State Of A Road In An Abia Community After It Rained


THIS WEEK
  1. Footballer,Kayode Olanrewaju's 3 Children Allegedly Belongs To Pastor Adegboyega As DNA Reveals

  2. Footballer,Kayode Olanrewaju's Wife, Dora Breaks Silence On Allegations Of Paternity Fraud

  3. Tensions Rise As South Africans Celebrate The Killings Of Six Nigerians In Viral Video

  4. Harrysong Threatens To Expose Evil Deeds Done By His Ex-Wife, KCee, Destiny Etiko & Her Mother

  5. Zack Orji Reflects On How His Marriage Nearly Crashed Due To Movie Scene With Eucharia Anunobi

  6. Amsterdam Police Detain Singer, Nicki Minaj For "Carrying Drugs" (Videos)

  7. Pastor Sam Adeyemi Reveals Reasons For Relocation Amidst #EndSARS Fallout (Video)

  8. "It Is Not By Being Muscular"-Blessing Okoro Threatens To Beat Up Verydarkman Amid Ongoing Feud

  9. Nigerian Singer, Harrysong Makes Infidelity Claims Against Wife, Alexa, Aided By Destiny Etiko

  10. Deposed Emir Of Kano, Aminu Ado-Bayero, Breaks Silence Over Emirate Dispute


TOP MEMBERS: