9ja babes i hail oh (Page 4)

Date: 14-10-2010 7:46 am (13 years ago) | Author: Riley Proxy
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9
- onyiis at 15-10-2010 09:46 AM (13 years ago)
(f)
and supposing we say you should place back your pics ?

Posted: at 15-10-2010 09:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 15-10-2010 09:48 AM (13 years ago)
(m)
una wish is mai command but i dey fear dis site now i swear

Posted: at 15-10-2010 09:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 15-10-2010 09:50 AM (13 years ago)
(f)
yea i understand you , just listen to ur heart . I am afraid of all social internet sites

Posted: at 15-10-2010 09:50 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 15-10-2010 09:51 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 15-10-2010 09:43 AM
Quote from: onyiis on 15-10-2010 09:37 AM
so this your post is "watching comedy too" ?
not at all....but wen VIP like yu and Sophey talk to me i go respond

o boi! see plaiting of dada naaaaaaaaaaaa!!!

me sef dey fear NP oooooo
so tey dem don carry virus block my blogs..

Posted: at 15-10-2010 09:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 15-10-2010 10:00 AM (13 years ago)
(m)
dis site is no dey give joy again....wia dem dey do August meeting beta pasam now

Posted: at 15-10-2010 10:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 15-10-2010 10:10 AM (13 years ago)
(m)
Why una dey yab naijapals na!

Posted: at 15-10-2010 10:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 15-10-2010 10:20 AM (13 years ago)
(m)
Bros we no yabam but daz d facts

Posted: at 15-10-2010 10:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 15-10-2010 10:24 AM (13 years ago)
(f)
me sef i no no weda dem don do meeting for my head.. me sophiebaby..
all the 13 articles i wrote and posted on blogs VIRUS don finish all.. abi na dem do am sef.. i no fit shout sha

Posted: at 15-10-2010 10:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 15-10-2010 10:26 AM (13 years ago)
(m)
Virus? e no open ni abi wetin do am?

Posted: at 15-10-2010 10:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 15-10-2010 10:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 10:24 AM
me sef i no no weda dem don do meeting for my head.. me sophiebaby..
all the 13 articles i wrote and posted on blogs VIRUS don finish all.. abi na dem do am sef.. i no fit shout sha
D virus too dey vex na

Posted: at 15-10-2010 10:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 15-10-2010 10:33 AM (13 years ago)
(f)
mine was attacked too but i could figure out exactly where it came from

Posted: at 15-10-2010 10:33 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 15-10-2010 10:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-10-2010 10:33 AM
mine was attacked too but i could figure out exactly where it came from
daz to tell yu say Akwuna no get feeling....Naijapals don sawa

Posted: at 15-10-2010 10:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 15-10-2010 10:40 AM (13 years ago)
(f)
its too bad

Posted: at 15-10-2010 10:40 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 15-10-2010 10:44 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-10-2010 10:40 AM
its too bad
very very bad

Posted: at 15-10-2010 10:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 15-10-2010 10:46 AM (13 years ago)
(f)
My most fears are even abaut the pictures

Posted: at 15-10-2010 10:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 15-10-2010 10:47 AM (13 years ago)
(m)
Una just dey talk bad bad thing since

Posted: at 15-10-2010 10:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 15-10-2010 10:51 AM (13 years ago)
(f)
because bad bad things dey happen

Posted: at 15-10-2010 10:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 15-10-2010 10:52 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-10-2010 10:46 AM
My most fears are even abaut the pictures
nobi run i take remove mine b4 i been think say go enteram

Posted: at 15-10-2010 10:52 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 15-10-2010 10:54 AM (13 years ago)
(m)
But would anyone steal ur pix for something harmful to ur status or wat?

Posted: at 15-10-2010 10:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 15-10-2010 10:55 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on 15-10-2010 10:47 AM
Una just dey talk bad bad thing since
bcos una just dey do bad bad thing since,lol

Posted: at 15-10-2010 10:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9