Blow the satan

Date: 01-11-2010 8:43 pm (13 years ago) | Author: Ugochukwu Terry Ofoegbu
[1] 2 3 4 ... 14
- at 1-11-2010 08:43 PM (13 years ago)
(m)
one sunday,i go church and our pastor say make we close we eyes and blow the satan.na im i close my eyes and i come see satan,then i started blowing him.i win satan and come dey shout thank u Jesus.after i open my eyes,everybody shout say na brother emeka mouth i blow


Posted: at 1-11-2010 08:43 PM (13 years ago) | Hero
- steph85 at 1-11-2010 09:00 PM (13 years ago)
(f)
Abeg no blow us oh good
Posted: at 1-11-2010 09:00 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mydicksweet at 2-11-2010 12:10 AM (13 years ago)
(m)
HAHAHA
Posted: at 2-11-2010 12:10 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 2-11-2010 02:42 AM (13 years ago)
(m)
you don mis-think bro emeka for satan...
Posted: at 2-11-2010 02:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-11-2010 04:22 PM (13 years ago)
(m)
thats good

really funny
lol

Posted: at 2-11-2010 04:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmajenic1 at 2-11-2010 04:26 PM (13 years ago)
(m)
Abeg,tell dat Afin wey dey for ur side say make she dey carefull bcos u r HIGHLY BLOWABLE!!!
Posted: at 2-11-2010 04:26 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 2-11-2010 04:29 PM (13 years ago)
(f)
dat one mean say u need glasses and i go borrow u my own
Posted: at 2-11-2010 04:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmajenic1 at 2-11-2010 04:53 PM (13 years ago)
(m)
U know say i no dey use glasses but me i see dat pikin wey bode take dey warm body as Afin.Ok sorry,glorified Afin!!!
Posted: at 2-11-2010 04:53 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- xter at 2-11-2010 05:20 PM (13 years ago)
(m)
Shey broda emeka no die sha?

Posted: at 2-11-2010 05:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 2-11-2010 05:22 PM (13 years ago)
(f)
hahahahahahahaha.....Nice one, Terry.. Wink
Posted: at 2-11-2010 05:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 2-11-2010 07:01 PM (13 years ago)
(m)
i love all your comments my pals and those that does not want to laugh abeg laugh small even if na ha,i ne mean say make u laugh hahahahahaha.oya start lauging and u can laugh beta than that.

Posted: at 2-11-2010 07:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Arabmoney2 at 2-11-2010 09:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  2-11-2010 04:29 PM
dat one mean say u need glasses and i go borrow u my own
abi u no dey sell glases sales girl?

Posted: at 2-11-2010 09:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 2-11-2010 09:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  2-11-2010 04:29 PM
dat one mean say u need glasses and i go borrow u my own
i go use kiss blow u hard for mouth ooo!

Posted: at 2-11-2010 09:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Arabmoney2 at 2-11-2010 10:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  2-11-2010 09:50 PM
Quote from: florish4love on  2-11-2010 04:29 PM
dat one mean say u need glasses and i go borrow u my own
i go use kiss blow u hard for mouth ooo!
wetin carry kiss kom?

Posted: at 2-11-2010 10:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 3-11-2010 08:32 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emmajenic1 on  2-11-2010 04:26 PM
Abeg,tell dat Afin wey dey for ur side say make she dey carefull bcos u r HIGHLY BLOWABLE!!!

lol
 Grin

Posted: at 3-11-2010 08:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 4kasibe247 at 4-11-2010 01:52 AM (13 years ago)
(m)
na to blow e wan sample like broda emeka Grin
Posted: at 4-11-2010 01:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 4-11-2010 04:53 AM (13 years ago)
(m)
'?

Posted: at 4-11-2010 04:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- JOLAOLUWA at 5-11-2010 10:33 AM (13 years ago)
(f)
I KNOW NO WETIN CARRY KISS COME DIS MATTER O, DEM DEY TALK BETTER THING HE DEY TALK OF KISS ABE NA WETIN   DE HUNGRY AM, U BETTER TALK UR MIND
Posted: at 5-11-2010 10:33 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Arabmoney2 at 5-11-2010 02:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: JOLAOLUWA on  5-11-2010 10:33 AM
I KNOW NO WETIN CARRY KISS COME DIS MATTER O, DEM DEY TALK BETTER THING HE DEY TALK OF KISS ABE NA WETIN   DE HUNGRY AM, U BETTER TALK UR MIND
abeg help me ask

Posted: at 5-11-2010 02:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 5-11-2010 04:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  1-11-2010 08:43 PM
one sunday,i go church and our pastor say make we close we eyes and blow the satan.na im i close my eyes and i come see satan,then i started blowing him.i win satan and come dey shout thank u Jesus.after i open my eyes,everybody shout say na brother emeka mouth i blow

u blow am for dream inside
Posted: at 5-11-2010 04:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 14

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Reactions As Nigerian Family Deported From UK After Couple Reported Each Other To Home Office

  2. Tinubu's Govt Has Incurred N24.33Trillion Debt in Just Three Months - Debt Management Office

  3. You Are A Liar! Deeone Calls Out BBNaija Star, Whitemoney Over 150 Staff Revelation

  4. Watch Moment Bride’s Wedding Gown Catches Fire By Fancy Candles

  5. Media Personality, Daniel Regha Educates Singer, Wizkid Over Statement About Starting A Church

  6. Jaywon Warns Ayra Starr & Her Fans Over Photo He Took With Her That Has Been Used To Troll Him

  7. Top Binance Official’s Wife Urges Nigerian Govt To Stop Husband’s Trial, Seeks US Help

  8. Pres Tinubu & SA Pres. Ramaphosa Meet For Bilateral Talks On Strengthening Economic Ties

  9. BREAKING: Cholera Spreads To Ogun As State Records First Death With 14 Cases

  10. Latest Trouble For Binance As Indian FIU Imposed $2.25M On The Exchange Giant

  11. Emirate Saga; Kano Government Issues Fresh Eviction Notice To Ado Bayero

  12. JUST IN: President Tinubu Returns To Nigeria From South Africa

  13. Two Suspects Arrested For Stealing Car From Abuja Mosque During Juma'at Prayer In Niger State

  14. Man Who Lived Abroad For 40Yrs Loses House To Ghanaian Wife He Brought Over 5Yrs Ago


THIS WEEK
  1. Video Of Missing Ladies, Celine And Afiba Lying Unclad On Andrew’s Bed Surfaces

  2. VID: Presidency Slams Aisha Yesufu Over Allegations Of Tinubu Being ‘Disgraced’ In South Africa

  3. Warri Pikin Addresses Viral Photo Of Her Trending Backside After A Football Match

  4. Reno Omokri Tackles Peter Obi Over His Criticism Of ‘New’ Presidential Jet For Tinubu

  5. Tragedy Strikes Kubwa Hotel: Sex Worker, Zara Tua Stabbed To Death By Clients

  6. Tinubu's Aide, Kabir Masari Releases Official Portrait Spelling His Role in The Presidency

  7. Moment Ramaphosa of S'Africa Ignored Tinubu as He Greets Other Presidents At His Inauguration

  8. VIDEO: Burna Boy’s Epic Reaction Goes Viral After He Spotted Rema In Paris

  9. General Overseer, Godfrey Arrested For Attempting to Kidnap a Fellow Bishop in Delta

  10. 'Why I Relocated To America, Converted To Christianity'- Fuji Maestro, Adewale Ayuba


TOP MEMBERS: