Posted: at | |
Quote from: kaycee22 on 12-11-2010 12:35 AM U want make i cum again, i dodge am!!! Still waitin 4 our shursh membas. brother kaycee oya come,our church menbers don come.A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Arabic welcome to church, Terry wan take blow scater my face for here, thank God say u don cum. abeg ask am weda i look lyk bro emeka? Reply
| |||||
hahahahahaha.any time i close my eyes to blow the satan wey dey chase my wife,i go dey see bro kaycee.wetin dey happen?i go blow ooo!!! ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
u take some kind things b4 u come church Reply
| |||||
i no take anything na only expired water wey i take cos we dey fasting that day. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 12-11-2010 09:40 AM hahahahahaha.any time i close my eyes to blow the satan wey dey chase my wife,i go dey see bro kaycee.wetin dey happen?i go blow ooo!!! Abeg no blow, just helep me tell ur wife say i don taya i no wan do again,
| |||||
bad guy Reply
| |||||
hahahahaha.kaycee u must do today. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 11-11-2010 11:57 AM if wan blow satan i go dey see him. :'( i see say u they smoke na him make u no satan again ..... no go blow ur pastor oooo
| |||||
pastor no do anything now.na u i go blow next ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
haha funny Reply
| |||||
hahaha.thanks bros ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
haha ha ur welcome Reply
| |||||
hahahaha thanks 4 welcoming me ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
welcome for blowing ur pastor Reply
| |||||
hahahahaha u tight fall my hand Reply
| |||||
@nickyvil e be lyk say u wan colect 1 blow 7 akpus? Anyway welcum 2 our blow show, terryblow ur wife don dey flash me againoooo. Reply
| |||||
na try m oo cos my blow dey fal trailer talkless u..i blow appear for planet pluto Reply
| |||||
kaycee see our church members don dey come one by one.soon dem go receive their healing. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
who? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech