funny pics (Page 4)

Date: 26-11-2010 11:49 pm (13 years ago) | Author: Ugochukwu Terry Ofoegbu
1 2 3 [4] 5
- Skypon2002 at 31-01-2011 05:48 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: PHINO on 31-01-2011 04:14 PM
MAKE UNA TAKE TIME O

for wetin?

Posted: at 31-01-2011 05:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 1-02-2011 08:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 31-01-2011 04:28 PM
Quote from: kaycee22 on 31-01-2011 04:01 PM
Quote from: Skypon2002 on 31-01-2011 01:00 PM
Quote from: emejuru on 31-01-2011 01:27 AM
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 04:06 PM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 04:02 PM
come ohooooo make una see kaycee oooooo,
i don long him wan cut something oooooooooooo
come kaycee cut am so we go if people without it dey still dey alive,
uhmmmmmmmmm. Huh? Huh? Huh?

bros abeg try am...make u tell me later Grin Grin


Since kaycee don hold knife already make him go ahead

if him cut am, u go eat am abi? Grin Grin
Make ona c me c trobulooooo....
nyanga dey sleep wahala go wake am...
 the thing wen i wan cut na una own?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?

na your own true,but you don show us too much,
i think na nyanga you dey do.
now be a real man and cut the thing.
any way i one no if na true say man fet still be alive if they cut that thing. Grin Grin Cheesy
i don cut  since last yr... any time wen i wan cum Np i dey fix am back......
abi u wan try cut ur own too.
Posted: at 1-02-2011 08:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 1-02-2011 08:32 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 31-01-2011 05:46 PM
Quote from: kaycee22 on 31-01-2011 04:01 PM
Quote from: Skypon2002 on 31-01-2011 01:00 PM
Quote from: emejuru on 31-01-2011 01:27 AM
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 04:06 PM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 04:02 PM
come ohooooo make una see kaycee oooooo,
i don long him wan cut something oooooooooooo
come kaycee cut am so we go if people without it dey still dey alive,
uhmmmmmmmmm. Huh? Huh? Huh?

bros abeg try am...make u tell me later Grin Grin


Since kaycee don hold knife already make him go ahead

if him cut am, u go eat am abi? Grin Grin
Make ona c me c trobulooooo....
nyanga dey sleep wahala go wake am...
 the thing wen i wan cut na una own?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
u be my pal ooooo
na him make i dey help u dey complain Grin Grin Grin
i no wan 4low u  n terry go hell faya...
Posted: at 1-02-2011 08:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 09:01 PM (13 years ago)
(m)
i don already dey for heaven nah
but them don reserve seat for u, for hell faya Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 1-02-2011 09:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 5-02-2011 06:49 PM (13 years ago)
(m)
giva my seat to terry n emejuru.
Posted: at 5-02-2011 06:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 03:51 PM (13 years ago)
(m)
u know say i don enter heaven
so make u call devil phone make him give the seat to them Grin Grin

Posted: at 7-02-2011 03:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 7-02-2011 07:02 PM (13 years ago)
(m)
go back now and complete ur job.....
Posted: at 7-02-2011 07:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 11:59 AM (13 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry Angry
u want make i do ur job 4 u? Angry

Posted: at 8-02-2011 11:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 8-02-2011 12:05 PM (13 years ago)
(m)
una dey here and devil they look 4 una 4 hell fire
abeg make una ansa him sharply

Posted: at 8-02-2011 12:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 9-02-2011 07:44 PM (13 years ago)
(m)
ahhhh terry u don come back from hell faya?Huh???///
 how d place be now?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
 hope skypon oga no dey look for am?Huh?Huh?Huh??/
Posted: at 9-02-2011 07:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 10-02-2011 12:39 AM (13 years ago)
(m)
skypon oga dey provoke say im no dey cum work regularly,as i reach there,na im ur oga check ma name 4 regista and cum find out say no dirty stain me na im he release me but the man say u dey sleep on duty 4 una workplace

Posted: at 10-02-2011 12:39 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- soki4real at 10-02-2011 01:20 AM (13 years ago)
(m)
Terry don drink cassava  Huh?
Posted: at 10-02-2011 01:20 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 12-02-2011 07:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  9-02-2011 07:44 PM
ahhhh terry u don come back from hell faya?Huh???///
 how d place be now?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
 hope skypon oga no dey look for am?Huh?Huh?Huh??/

i don graduate from hell to heaven since Grin Grin Grin

Posted: at 12-02-2011 07:29 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-02-2011 07:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-02-2011 12:39 AM
skypon oga dey provoke say im no dey cum work regularly,as i reach there,na im ur oga check ma name 4 regista and cum find out say no dirty stain me na im he release me but the man say u dey sleep on duty 4 una workplace

yep, kaycee too dey sleep for work
me too i no get stain, so God come carry me to His Kingdom  Grin Grin Grin

Posted: at 12-02-2011 07:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 15-02-2011 08:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 07:31 AM
Quote from: terryworld on 10-02-2011 12:39 AM
skypon oga dey provoke say im no dey cum work regularly,as i reach there,na im ur oga check ma name 4 regista and cum find out say no dirty stain me na im he release me but the man say u dey sleep on duty 4 una workplace

yep, kaycee too dey sleep for work
me too i no get stain, so God come carry me to His Kingdom  Grin Grin Grin
YES i know say na God carry u go kingdom of hell faya..... stay hot n enjoy ur sinful act on earth......
Posted: at 15-02-2011 08:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- catania at 15-02-2011 08:29 PM (13 years ago)
(f)
where are the pics
Posted: at 15-02-2011 08:29 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- at 15-02-2011 09:50 PM (13 years ago)
Na you nah!!!! Grin Grin Grin
Posted: at 15-02-2011 09:50 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 05:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 15-02-2011 08:25 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 07:31 AM
Quote from: terryworld on 10-02-2011 12:39 AM
skypon oga dey provoke say im no dey cum work regularly,as i reach there,na im ur oga check ma name 4 regista and cum find out say no dirty stain me na im he release me but the man say u dey sleep on duty 4 una workplace

yep, kaycee too dey sleep for work
me too i no get stain, so God come carry me to His Kingdom  Grin Grin Grin
YES i know say na God carry u go kingdom of hell faya..... stay hot n enjoy ur sinful act on earth......

cattarah dey ur eyes?
i say God don carry me go His kingdom (heaven) Grin Grin

Posted: at 17-02-2011 05:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 17-02-2011 05:54 PM (13 years ago)
(m)
i go beat person for here
Posted: at 17-02-2011 05:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Diadem at 18-02-2011 11:46 PM (13 years ago)
(f)
 Angry
   

Posted: at 18-02-2011 11:46 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4] 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: "I Should Be Paid Everyday For Being Beautiful Because Its Not Easy"- Saida Boj

  2. Nigerian Couple Arrested With Over N161m Worth of Drugs in South Africa

  3. "You Weren’t A Better Leader" — APC Tackles Obasanjo For Criticising Tinubu

  4. “You talk too much” – Netizens Come Hard On Sophia Momodu For Calling Out Davido's Aide, Israel

  5. Nigeria Singer, Burna Boy Makes Movie Debut In ‘3 Cold Dishes’ Starring Wale Ojo, Osas Ighodaro

  6. Man Makes U-turn, Publicly Apologizes After Allegations Against E-Money And Late Junior Pope

  7. 34yr Old Man Man Dies From Stab Wounds he Sustained After Challenging Some Robbers

  8. Deadly Landslide Buried Over 2000 People In Papua New Guinea

  9. Asisat Oshoala’s Bicycle Kick Wins UEFA Women’s Champion’s League Goal Of The Season

  10. Court Stops Ado Bayero From Parading Himself As Emir Of Kano, Orders Police To Evict Him From

  11. Recap Of Chaotic Policy Implementation Puts Nigerians In Economic Woes After One year in Office

  12. 41Yr Old Nigerian Woman, Success Egabor Arrested For Alleged Human Trafficking In South Africa

  13. Pastor Jerry Eze's Wife, Dr. Eno Named Pro-Chancellor Of Federal University Of Technology Babur

  14. Lady Reveals Why Impotent Men Should Be Grateful For Paternity Fraud. Netizens React

  15. VIDEO: Reactions As Crossdressers Stage Protest To Demand Release Of Bobrisky From Prison

  16. South African Woman In Coma After Boyfriend Stabbed Her 20 Times In Front Of Their Kids

  17. EFCC Arrests Two Suspects For Currency Racketeering In Enugu

  18. Police Arrest Four Soldiers, NSCDC Officer, Others Over Robbery In Rivers

  19. Video Shows Moment Lady Confronts Uche Maduagwu For Allegedly Impregnating Her Sister

  20. Man Shares Photo Of His Agile-Looking Dad Who Recently Turned 101 Years


THIS WEEK
  1. Footballer,Kayode Olanrewaju's 3 Children Allegedly Belongs To Pastor Adegboyega As DNA Reveals

  2. Footballer,Kayode Olanrewaju's Wife, Dora Breaks Silence On Allegations Of Paternity Fraud

  3. Tensions Rise As South Africans Celebrate The Killings Of Six Nigerians In Viral Video

  4. 63-Yr-Old Bishop Dwight Reed Defends Marriage To 19-Year-Old Congregant Amidst Controversy

  5. Peter Obi Highlights Conditions For PDP, Labour Party Merger Ahead of 2027 Polls

  6. VIDEO: Deeper Life's Pastor Kumuyi Relocates To UK After Urging Nigerians To Back Tinubu

  7. Harrysong Threatens To Expose Evil Deeds Done By His Ex-Wife, KCee, Destiny Etiko & Her Mother

  8. PHOTOS: Korra Obidi Shocks Many With Her Outfit At The Caribbean's Carnival

  9. Pastor Sam Adeyemi Reveals Reasons For Relocation Amidst #EndSARS Fallout (Video)

  10. Six ACU Students Arrested For Beating Mate, Alex Timileyin To Death Over Phone Theft


TOP MEMBERS: