funny pics (Page 5)

Date: 26-11-2010 11:49 pm (13 years ago) | Author: Ugochukwu Terry Ofoegbu
1 2 3 4 [5]
- terryworld at 18-02-2011 11:50 PM (13 years ago)
(m)
skypon and kaycee una oga dey call 2 of una so make una report quick oo

Posted: at 18-02-2011 11:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-02-2011 09:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 17-02-2011 05:54 PM
i go beat person for here

hehheheheheheeee
wetin the person do?

Posted: at 19-02-2011 09:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-02-2011 09:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 18-02-2011 11:50 PM
skypon and kaycee una oga dey call 2 of una so make una report quick oo

ok
make i go answer my oga(Baba God)
@kayce, u know ur oga nah! terry say hin dey call u Grin Grin

Posted: at 19-02-2011 09:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 6-04-2011 11:33 PM (13 years ago)
(m)
hehehe abeg where kaycee dey? I don miss dat guy oo

Posted: at 6-04-2011 11:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-04-2011 09:00 AM (13 years ago)
(m)
him still dey for hell Grin Grin Grin Grin
him oga no dey give am free time again Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-04-2011 09:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 13-04-2011 10:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-02-2011 09:37 PM
Quote from: solid_solid on 17-02-2011 05:54 PM
i go beat person for here

hehheheheheheeee
wetin the person do?

person mess for here ... abi u no dey perceive any mess?
Posted: at 13-04-2011 10:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 13-04-2011 10:14 AM (13 years ago)
(m)
Bia terrypee, stop this kind joke bcos i no dey like wetin i hate.
Posted: at 13-04-2011 10:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 13-04-2011 10:55 AM (13 years ago)
tell ram
Posted: at 13-04-2011 10:55 AM (13 years ago) |
Reply
- onehardex at 13-04-2011 11:05 AM (13 years ago)
(m)
hun
Posted: at 13-04-2011 11:05 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 13-04-2011 02:26 PM (13 years ago)
(m)
ur yansh there

Posted: at 13-04-2011 02:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5]