Ghana girls (Page 5)

Date: 01-12-2010 3:28 am (13 years ago) | Author: Yetty Ness
1 2 3 4 [5]
- Kristiantus at 24-03-2011 05:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Steelamazon on 17-03-2011 08:03 PM
Quote from: Kristiantus on 17-03-2011 11:16 AM
Quote from: Steelamazon on 16-03-2011 08:45 PM
chai! See as english my brother dey cry o 4 wetin dem do am o, me sef i don join am o. Ewoooooooo.
Huh? Huh? Embarrassed
your own english come kukuma worst pass the ghanaian girl own sef...  Grin
krisantus, wetin i do u sef? No dey jealous me cos i be english sister and wat is "kukuma?" no worry, i go tell my broda. Brodaaaa e, see krisantus...
Grin Grin Grin
you no why i dey laff you so? Grin
Posted: at 24-03-2011 05:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 26-03-2011 01:33 AM (13 years ago)
ask am
Posted: at 26-03-2011 01:33 AM (13 years ago) |
Reply
- chicanorose at 26-03-2011 12:07 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
kiri kiri

Posted: at 26-03-2011 12:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Steelamazon at 26-03-2011 07:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 24-03-2011 05:41 PM
Quote from: Steelamazon on 17-03-2011 08:03 PM
Quote from: Kristiantus on 17-03-2011 11:16 AM
Quote from: Steelamazon on 16-03-2011 08:45 PM
chai! See as english my brother dey cry o 4 wetin dem do am o, me sef i don join am o. Ewoooooooo.
Huh? Huh? Embarrassed
your own english come kukuma worst pass the ghanaian girl own sef...  Grin
krisantus, wetin i do u sef? No dey jealous me cos i be english sister and wat is "kukuma?" no worry, i go tell my broda. Brodaaaa e, see krisantus...
Grin Grin Grin
you no why i dey laff you so? Grin
abeg, tell me, i no know.

Posted: at 26-03-2011 07:51 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- slasha009ja at 26-03-2011 08:01 PM (13 years ago)
(m)
Una no go kill person for naijapals.
Posted: at 26-03-2011 08:01 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ademola78 at 27-03-2011 02:06 AM (13 years ago)
(m)
 Cool
Posted: at 27-03-2011 02:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 27-03-2011 11:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 17-03-2011 11:40 AM
Quote from: chicanorose on 17-03-2011 11:39 AM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked whats
bia... who dey touch you for there... Huh?

na all these bad guys for 9japals nah Grin Grin Grin Grin

Posted: at 27-03-2011 11:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 27-03-2011 11:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 12:07 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
kiri kiri

u wan go there?
its a very nice place Grin Grin Grin

Posted: at 27-03-2011 11:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5]