Honey Open Your Legs (Page 3)

Date: 25-01-2011 3:07 am (13 years ago) | Author: ☆Papi☆Psalm ᵛᵉʳᶤᶠᶤᵉᵈ
1 2 [3] 4 5
- soki4real at 25-01-2011 06:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 25-01-2011 04:33 PM
See another soki post (honey open your legs)
All your zoke na dirty dirty zoke,
Meaning dirty mind,come this boy how old are you? Grin Grin

Emejuru pls my jokes are for mature mind only not for kids like you  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-01-2011 06:53 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 25-01-2011 07:01 PM (13 years ago)
(m)
nice joke...abeg make she open the leg  Grin Grin

Posted: at 25-01-2011 07:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 25-01-2011 08:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 25-01-2011 06:29 PM
@coolandrea,go remove that bottle for your eyes make i see you well.
@nellkiss stop to dey show body abi you no get cloth to cover up?

thunder go soon strike dat peson wey dey ask me about am cloth?? na ur body or ur own???
Posted: at 25-01-2011 08:35 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nellkiss at 25-01-2011 08:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 25-01-2011 08:45 PM

@nellkiss stop to dey show body abi you no get cloth to cover up?


thunder go soon strike dat peson wey dey ask me about am cloth?? na ur body or ur own???


@nellkiss every thing is fake about you even your brain na fake.
 
 

[/quote

real human being leav me alone..no time 4 idiots dat rant..
Posted: at 25-01-2011 08:53 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 25-01-2011 08:56 PM (13 years ago)
(f)
@emejuri, na my gucci sun shade u dey kal bottle? Y i dey even talk wen i knw say na aba, igbo made witout label nai u specialise in*
Posted: at 25-01-2011 08:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 25-01-2011 08:58 PM (13 years ago)
(m)
nellkiss,babe who is annoying u?

Posted: at 25-01-2011 08:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- nellkiss at 25-01-2011 09:04 PM (13 years ago)
(f)
no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..
Posted: at 25-01-2011 09:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 25-01-2011 09:07 PM (13 years ago)
(m)
pls am apologizing on his behalf.4give him and catch some fun.

Posted: at 25-01-2011 09:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 25-01-2011 09:14 PM (13 years ago)
(m)
@Emma
its ok
stop it pls

Posted: at 25-01-2011 09:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- emmajenic1 at 25-01-2011 09:16 PM (13 years ago)
(m)
Open make i enter jereeeeeee.....
Posted: at 25-01-2011 09:16 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 25-01-2011 09:17 PM (13 years ago)
(f)
Terry gen2, dem go fear fear na* u say its okay? U na man of God nw o** 9ice kip it up.
Posted: at 25-01-2011 09:17 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 25-01-2011 09:24 PM (13 years ago)
(m)
bia dis gal person neva slap u 4 intestine b4?
Me wey UN make their peacekeeping ambassador na im u dey yarb so.

Posted: at 25-01-2011 09:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- nellkiss at 25-01-2011 09:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: coolandrea on 25-01-2011 08:56 PM
@emejuri, na my gucci sun shade u dey kal bottle? Y i dey even talk wen i knw say na aba, igbo made witout label nai u specialise in*

Coolandrea dear, i just searched emejuri's name and found out dat,he is an escaped psychiatric patient..so 4get him jare Grin Wink
Posted: at 25-01-2011 09:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nellkiss at 25-01-2011 09:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 25-01-2011 09:07 PM
pls am apologizing on his behalf.4give him and catch some fun.

ok oh bcus of u..sure, am here 2 catch ma fun Grin Grin
Posted: at 25-01-2011 09:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 25-01-2011 09:34 PM (13 years ago)
(f)
@nellkiss, ok i don 4get am**
Posted: at 25-01-2011 09:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 25-01-2011 09:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on 25-01-2011 09:04 PM
no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..

Sweet Heart plz enjoy.........take everything as joke....

pls...ngwa...oya....smile for me  Smiley

i will not say no for kiss ooooo Grin

Posted: at 25-01-2011 09:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 25-01-2011 09:40 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on 25-01-2011 09:36 PM
Quote from: nellkiss on 25-01-2011 09:04 PM
no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..

Sweet Heart plz enjoy.........take everything as joke....

pls...ngwa...oya....smile for me  Smiley

i will not say no for kiss ooooo Grin
   Grin Grin ; Kiss Kiss  how u dey?
Posted: at 25-01-2011 09:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 25-01-2011 09:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on 25-01-2011 09:40 PM
Quote from: Riverniger1 on 25-01-2011 09:36 PM
Quote from: nellkiss on 25-01-2011 09:04 PM
no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..

Sweet Heart plz enjoy.........take everything as joke....

pls...ngwa...oya....smile for me  Smiley

i will not say no for kiss ooooo Grin
   Grin Grin ; Kiss Kiss  how u dey?
i dey fine

Posted: at 25-01-2011 09:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 25-01-2011 09:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on 25-01-2011 09:44 PM
Quote from: nellkiss on 25-01-2011 09:40 PM
Quote from: Riverniger1 on 25-01-2011 09:36 PM
Quote from: nellkiss on 25-01-2011 09:04 PM
no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..

Sweet Heart plz enjoy.........take everything as joke....

pls...ngwa...oya....smile for me  Smiley

i will not say no for kiss ooooo Grin
   Grin Grin ; Kiss Kiss  how u dey?
i dey fine
oky
Posted: at 25-01-2011 09:46 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Toinsauller at 26-01-2011 01:54 AM (13 years ago)
(m)
na wa oohh Cool
Posted: at 26-01-2011 01:54 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5