Vals Date Saga................ (Page 3)

Date: 12-02-2011 3:46 pm (13 years ago) | Author: Osituga
1 2 [3]
- osituga at 12-02-2011 10:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on 12-02-2011 05:56 PM
shola.. what u doing here  Angry Angry

Na u i dey find up and down o ..

Quote from: Pointzero on 12-02-2011 05:49 PM
Quote from: osituga on 12-02-2011 03:46 PM
Breaking News:
February 14th Lovers day has been shifted to June 12th cause Guyz are broke for now. Ladies pls take heart ......and be patient •••••••• Currently we can't afford India n Brazilian Hair, BB, Lace Wing and Trip to Bahamas....(WE ARE DEEPLY SORRY)... BBC WORLD NEWS* reported by Shola Osi
Oga i can see say u wan dodge am...............but no wahala,cos some go tell u say dat anything can still go.....even if u buy am Okirika(OK)......dat dem go manage

Broda, i say we don postpone the date , okrika sef go still atract money na
Posted: at 12-02-2011 10:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 17-02-2011 11:36 PM (13 years ago)
(f)
i dey here na...where u at...missed u  :'(

Posted: at 17-02-2011 11:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 18-02-2011 02:04 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 12-02-2011 04:15 PM
Quote from: charles637 on 12-02-2011 04:07 PM
Men fit wait although me i no say babes go still run come beg if that one happen cos there won't be money for manicure and pedicure. wahala dey ooo

see you...........is it every babe dat depends on guys for all those PUUAA?......left to people like me, Val go die self.......
really?!

Posted: at 18-02-2011 02:04 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]