my papa bone

Date: 24-03-2011 9:39 am (13 years ago) | Author: kay
[1] 2 3 4
- at 24-03-2011 09:39 AM (13 years ago)
(m)
Papa and two pikin dey eat emejuru and Stephen, their papa com leave the food 4 dem, na him Stephen take biscuit bone wey dey inside soup and run away…. Emejuru dey crying, their mama come asked  wetin dey make u crying, na him emejuru say….. myyy daddy bone, I wan eat my dady bone, Stephen don carry am go, I wanntt to eeaatt my daddy bone, my daddy bone oooooooooooooh

Posted: at 24-03-2011 09:39 AM (13 years ago) | Upcoming
- enoibd at 24-03-2011 10:03 AM (13 years ago)
(m)
so what
Posted: at 24-03-2011 10:03 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 24-03-2011 10:08 AM (13 years ago)
(f)
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?
Posted: at 24-03-2011 10:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enoibd at 24-03-2011 10:23 AM (13 years ago)
(m)
ask am again
Posted: at 24-03-2011 10:23 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 10:25 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na
Posted: at 24-03-2011 10:25 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 24-03-2011 10:41 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:25 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na

so, why I no dey laugh na Huh?
Posted: at 24-03-2011 10:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 24-03-2011 10:47 AM (13 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 24-03-2011 10:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 10:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:41 AM
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:25 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na

so, why I no dey laugh na Huh?

may be all ur teeth don comot
Posted: at 24-03-2011 10:50 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 10:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 10:42 AM
na only Mad Men know the sickness wey dey worry u

who? na dem ba?.......
Posted: at 24-03-2011 10:51 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 10:57 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 10:55 AM
Quote
na only Mad Men know the sickness wey dey worry u

who? na dem ba?.......
i go juaputate ya inequistic infidence

ar u speaking in tongue, i said it u need medication
Posted: at 24-03-2011 10:57 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 11:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 11:00 AM
Quote
ar u speaking in tongue, i said it u need medication
i have better things to do
when i have ya time i'll come 4 u
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-03-2011 11:10 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 24-03-2011 11:36 AM (13 years ago)
this one na weting?
dolly you be yeye person
Posted: at 24-03-2011 11:36 AM (13 years ago) |
Reply
- at 24-03-2011 11:37 AM (13 years ago)
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:25 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na

dem don chop ya papar bone .
Posted: at 24-03-2011 11:37 AM (13 years ago) |
Reply
- at 24-03-2011 11:38 AM (13 years ago)
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 10:42 AM
na only Mad Men know the sickness wey dey worry u

no mind that mad sick kolo dolly Grin
Posted: at 24-03-2011 11:38 AM (13 years ago) |
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 11:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-03-2011 11:38 AM
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 10:42 AM
na only Mad Men know the sickness wey dey worry u

no mind that mad sick kolo dolly Grin

gbammmmmmmmmmmm!!!!!!!!!! i don catch u  Grin Grin Grin
Posted: at 24-03-2011 11:39 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 24-03-2011 11:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:50 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:41 AM
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:25 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na


so, why I no dey laugh na Huh?

may be all ur teeth don comot

you don receive slap before through ur computer before Huh?

no let me try am on u o Angry Angry
Posted: at 24-03-2011 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-03-2011 11:50 AM (13 years ago)
abeg him need am
Posted: at 24-03-2011 11:50 AM (13 years ago) |
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 11:52 AM (13 years ago)
(m)
@sheree, i dey weekend, ooh sorry i dey wicked.... if i vex..............
Posted: at 24-03-2011 11:52 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 24-03-2011 11:52 AM (13 years ago)
(m)
see as sum people dey mumu themselves all in the name of a joke.... Angry
@ poster: for your mind... shey na joke be dis?
Posted: at 24-03-2011 11:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 24-03-2011 11:53 AM (13 years ago)
ask am
Posted: at 24-03-2011 11:53 AM (13 years ago) |
Reply
[1] 2 3 4

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Charly Boy Dragged Over His Comment About Wole Soyinka

  2. Iyabo Ojo Reacts As Daughter, Priscilla Queries Her For Not Wishing Her A Happy Children's Day

  3. VIDEO: Terrifying Moment Boy Was Captured Eating Grass Amidst Hunger Crisis

  4. Ayra Starr Reacts To Alleged Rivalry Between Asake And Seyi Vibez

  5. VIDEO: Korra Obidi’s Sister, Nancy Explains Why She Endorses Her Dressing

  6. Popular Fashion Designer, Veekee James How She Met Her Husband

  7. My Favourite Human And Selfie Partner - Actress Uche Jombo Celebrates Her Son As He Turns 9

  8. 29Yr Old Man, Adedayo Olawole Sentenced To Death By Hanging For Murder In Ekiti

  9. Singer Harrysong's Estranged Wife Alexer Continues To Drag Him, Shares New Post

  10. Nollywood Actress Luchy Donalds Celebrates Birthday With Heartfelt Prayers

  11. 'I Was Prevented From Performing In Nigeria Due To Indecent Dressing' – Tiwa Savage


THIS WEEK
  1. Footballer,Kayode Olanrewaju's 3 Children Allegedly Belongs To Pastor Adegboyega As DNA Reveals

  2. Footballer,Kayode Olanrewaju's Wife, Dora Breaks Silence On Allegations Of Paternity Fraud

  3. Peter Obi Highlights Conditions For PDP, Labour Party Merger Ahead of 2027 Polls

  4. Tensions Rise As South Africans Celebrate The Killings Of Six Nigerians In Viral Video

  5. 63-Yr-Old Bishop Dwight Reed Defends Marriage To 19-Year-Old Congregant Amidst Controversy

  6. VIDEO: Deeper Life's Pastor Kumuyi Relocates To UK After Urging Nigerians To Back Tinubu

  7. PHOTOS: Korra Obidi Shocks Many With Her Outfit At The Caribbean's Carnival

  8. Harrysong Threatens To Expose Evil Deeds Done By His Ex-Wife, KCee, Destiny Etiko & Her Mother

  9. Pastor Tobi Adegboyega Breaks Silence on Allegations of Fathering Kayode Olanrewaju’s Kids

  10. Pastor Sam Adeyemi Reveals Reasons For Relocation Amidst #EndSARS Fallout (Video)


TOP MEMBERS: