dollymacy at 24-03-2011 11:56 AM (13 years ago) (m) see as sum people dey mumu themselves all in the name of a joke.... @ poster: for your mind... shey na joke be dis? no be joke, na ur thing Posted: at 24-03-2011 11:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dollymacy at 24-03-2011 11:56 AM (13 years ago) (m) abeg him need am
emejuru, emejuru how many times i called u....... i dey come make i wash my wife paints finish first Posted: at 24-03-2011 11:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
see as sum people dey mumu themselves all in the name of a joke.... @ poster: for your mind... shey na joke be dis? no be joke, na ur thing okay now... continue dey mumu yourself go... Posted: at 24-03-2011 11:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 24-03-2011 11:58 AM (13 years ago) you dey lick your doll pant abi dolly? Posted: at 24-03-2011 11:58 AM (13 years ago) | | |
Reply |
Sheree at 24-03-2011 12:00 PM (13 years ago) (f) @ dollymacy, make u weekend or weekday, u no fit kill fly if u post dis kind tin here again..... I no go talk wetin go happen, pals go just dey ask u wether na elephant u follow fight Posted: at 24-03-2011 12:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ dollymacy, make u weekend or weekday, u no fit kill fly if u post dis kind tin here again..... I no go talk wetin go happen, pals go just dey ask u wether na elephant u follow fight heheheheheeee. Posted: at 24-03-2011 12:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 24-03-2011 12:04 PM (13 years ago) Dollymacy abeg go sleep Posted: at 24-03-2011 12:04 PM (13 years ago) | | |
Reply |
dollymacy at 24-03-2011 12:06 PM (13 years ago) (m) @ dollymacy, make u weekend or weekday, u no fit kill fly if u post dis kind tin here again..... I no go talk wetin go happen, pals go just dey ask u wether na elephant u follow fight hahahaaha oohh all my teeth don comot oooh.... mosquito wan fight elephant Posted: at 24-03-2011 12:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dollymacy at 24-03-2011 12:07 PM (13 years ago) (m) Dollymacy abeg go sleep
i mat dey house, go bring am come... bush boy Posted: at 24-03-2011 12:07 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 24-03-2011 12:08 PM (13 years ago) who be mosquito and who be elephant ? Posted: at 24-03-2011 12:08 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 24-03-2011 12:09 PM (13 years ago) Dollymacy abeg go sleep
i mat dey house, go bring am come... bush boy ok you dey leave for bush, bush boy ,oya go sleep Posted: at 24-03-2011 12:09 PM (13 years ago) | | |
Reply |
make una two no just try that rubbish for here oo... Posted: at 24-03-2011 12:10 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dollymacy at 24-03-2011 12:11 PM (13 years ago) (m) make una two no just try that rubbish for here oo...
who dey do rubbish if i.......blow ur... Posted: at 24-03-2011 12:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 24-03-2011 12:13 PM (13 years ago) Krist how we go try your rubbish? na your own ,carry am waka comot here now Posted: at 24-03-2011 12:13 PM (13 years ago) | | |
Reply |
make una two no just try that rubbish for here oo...
who dey do rubbish if i.......blow ur... with what?... Posted: at 24-03-2011 12:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 24-03-2011 12:15 PM (13 years ago) dolly i no say you look like that thing wey dey your profile pix Posted: at 24-03-2011 12:15 PM (13 years ago) | | |
Reply |
dolly i no say you look like that thing wey dey your profile pix i thought he was going to blow me with that.... Posted: at 24-03-2011 12:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dollymacy at 24-03-2011 12:33 PM (13 years ago) (m) dolly i no say you look like that thing wey dey your profile pix i thought he was going to blow me with that.... thief, army rubber, Posted: at 24-03-2011 12:33 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bodeniyi at 24-03-2011 12:38 PM (13 years ago) (m) you can imagine how angry I am now Posted: at 24-03-2011 12:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 24-03-2011 01:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |