When Jesus turned water to wine, at the wedding at the valley of Cana, when Jesus turned water to wine, some Nigerians were present. The views: Yoruba: "O ga o! Which kind magic be this one! abeg i no dey o. The guy fit change person to snake now, these people sha..." Hausa: "Kai! Megida Yesu, a change am to wine! abeg, a fit change am to KUNU?!!" Warri Boyz" Bros Jay!!! You too MUSH (much)!!! U go fit change am to beer so? Make we MAYA!!!" Ibo: ".... Dis na wine true true o! Nna Jesus, i go MARKET am!!! No worry about company name o, e go be EMEKA-JESUS & SONS!!!...
Posted: at 13-02-2009 05:20 PM (16 years ago) | Newbie
Ok d 1 wey ur landlord get abi? Beta no waste ur money dey 4lo drag ur money go jst finish u go com dey drink garri!!! "Half word is enough 4 d smart o"
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 13-02-2009 08:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
When Jesus turned water to wine, at the wedding at the valley of Cana, when Jesus turned water to wine, some Nigerians were present. The views: Yoruba: "O ga o! Which kind magic be this one! abeg i no dey o. The guy fit change person to snake now, these people sha..." Hausa: "Kai! Megida Yesu, a change am to wine! abeg, a fit change am to KUNU?!!" Warri Boyz" Bros Jay!!! You too MUSH (much)!!! U go fit change am to beer so? Make we MAYA!!!" Ibo: ".... Dis na wine true true o! Nna Jesus, i go MARKET am!!! No worry about company name o, e go be EMEKA-JESUS & SONS!!!...
lol nice one
2.0.
Posted: at 14-02-2009 08:04 AM (16 years ago) | Addicted Hero