Is 50cent not merciful ? (Page 2)

Date: 20-04-2012 12:53 pm (12 years ago) | Author: aadex kebella
1 [2] 3 4
- BournIdentity at 22-04-2012 07:01 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: 50scent on 21-04-2012 05:04 PM
BournIdentity By the time i burn ur identity u wont be recognised again  Sad

na today? na so una don dey run una mouth n yet nothin dey happen.
I dey go prepare my Naija Incubator wey I go take reborn u and your monkey brother wey dey below u. Make una wait still i come back.
Posted: at 22-04-2012 07:01 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Omilim at 22-04-2012 08:53 AM (12 years ago)
(f)
50 cent you not well o Grin Grin Grin
Posted: at 22-04-2012 08:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 11:06 AM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 22-04-2012 11:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 22-04-2012 02:36 PM (12 years ago)
heheha this one you no waka , abi your shoe don catch fire? Roll Eyes
Posted: at 22-04-2012 02:36 PM (12 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 22-04-2012 02:48 PM (12 years ago)
(m)
Na bcos say e no wan enter my machine but, i don buy net wey i go use catcham come putam inside d Naija Incubator
Posted: at 22-04-2012 02:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 22-04-2012 02:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Omilim on 22-04-2012 08:53 AM
50 cent you not well o Grin Grin Grin

 Grin say na today u no say im n some of brodas no well? No worri 4 am terapy dey
Posted: at 22-04-2012 02:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 22-04-2012 02:57 PM (12 years ago)
Quote from: BournIdentity on 22-04-2012 02:48 PM
Na bcos say e no wan enter my machine but, i don buy net wey i go use catcham come putam inside d Naija Incubator

ok e beter ,make you catch am fast ooo  Grin
Posted: at 22-04-2012 02:57 PM (12 years ago) |
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 03:00 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 22-04-2012 02:48 PM
Na bcos say e no wan enter my machine but, i don buy net wey i go use catcham come putam inside d Naija Incubator

i talk am ,you be premature pikin from mixed ape blood ,
you grow inside incubator ,no wonder your head be and heavy like water melon ,
and your brain don grow maggot ,cus them think sey your brain don mature
with your body when they remove you from the incubator not knowing no be so,
now your brain rotten con germinate maggot ,how them go do am now ? anyway jump enter fire
na your solution be that ,na waka i just dey waka dey go. Grin Grin Grin
Posted: at 22-04-2012 03:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 22-04-2012 03:06 PM (12 years ago)
Quote from: BournIdentity on 22-04-2012 02:48 PM
Na bcos say e no wan enter my machine but, i don buy net wey i go use catcham come putam inside d Naija Incubator

Quote from: wakawaka247 on 22-04-2012 03:00 PM
i talk am ,you be premature pikin from mixed ape blood ,
you grow inside incubator ,no wonder your head be and heavy like water melon ,
and your brain don grow maggot ,cus them think sey your brain don mature
with your body when they remove you from the incubator not knowing no be so,
now your brain rotten con germinate maggot ,how them go do am now ? anyway jump enter fire
na your solution be that ,na waka i just dey waka dey go. Grin Grin Grin

BournIdentity cheiii, e be like wakawaka don thief ya machine ,con put you inside ooo,
i no believe yet , make i just dey watch una, where your net na abi him carry your net con trap
you inside your own machine?  Grin   hahahahaha
Posted: at 22-04-2012 03:06 PM (12 years ago) |
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 03:13 PM (12 years ago)
(m)
him dey their , just waka leave am for there  Wink
Posted: at 22-04-2012 03:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 12:19 AM (12 years ago)
(m)
see dis idiotic idiot make u dey idiolize ur idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. mumu wey u b  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 12:19 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 23-04-2012 09:49 AM (12 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 23-04-2012 09:49 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 10:47 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 23-04-2012 12:19 AM
see dis idiotic idiot make u dey idiolize ur idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. mumu wey u b  Grin Grin Grin Grin Grin

maggot brain chiii no wonder you think like maggot,
go chop shit ,thats your fool  Grin kikiririri
i just waka pass.
Posted: at 23-04-2012 10:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 23-04-2012 11:38 AM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin

Posted: at 23-04-2012 11:38 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 11:53 AM (12 years ago)
(m)
who dey open 78 tooth their ?
come my advice to you 50 kobo ,
go and see a dentice so they will keep 32
and minuse the rest  Grin kikiririri na waka i dey waka dey go .
Posted: at 23-04-2012 11:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Flimsee at 23-04-2012 04:15 PM (12 years ago)
(f)
this is funny
Posted: at 23-04-2012 04:15 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- at 23-04-2012 04:55 PM (12 years ago)
sure it is  Grin
Posted: at 23-04-2012 04:55 PM (12 years ago) |
Reply
- at 23-04-2012 05:19 PM (12 years ago)
question na who get am ?
Posted: at 23-04-2012 05:19 PM (12 years ago) |
Reply
- kaycee22 at 23-04-2012 05:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Omilim on 22-04-2012 08:53 AM
50 cent you not well o Grin Grin Grin
na true, abeg tell us more, abi na ona two dem chain 2geda?
Posted: at 23-04-2012 05:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 06:55 PM (12 years ago)
(m)
see as this one dey talk like sey no be under chains and locks you dey,
i waka pass
Posted: at 23-04-2012 06:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  3. Video of Yahoo Boys Spraying Cash On Pastor During Church Service Stirs Reactions

  4. 42Yr Old Man, Nkwuda Cuts Cousin’s Throat For Demanding Felling Tree Branches In Ebonyi

  5. Photo Of Unknown Woman Reportedly Found Dumped On Abuja Road

  6. VIDEO: Excitement As 2face Idibia And Kizz Daniel Collaborate

  7. Video: Fans In Loggerhead Over Wizkid And Davido's Feud

  8. Borussia Dortmund v PSG: UEFA Champions League S/Final Match,Team News,Goal Scorers And Stats

  9. Two Brothers Arrested For Impersonating NSCDC Commandant On Facebook


THIS WEEK
  1. Nigerian Tenant Discovers Landlord With Wife & Daughter, Sparks Outrage Online (Video)

  2. Benin Kingdom Suspends Five Functionaries For ‘Unauthorised’ Visit To Ooni Of Ife

  3. Lady Who Worked As A Maid In Saudi Arabia Narrates Her Harrowing Ordeal As Boss Impregnates Her

  4. I Will Reconcile Atiku And Wike If I Emerge PDP National Chairman – Suswam

  5. GWR Holder, Tunde Onakoya's Parents Gifted A House

  6. No More Big 3 In Afrobeat, I'm On Same Level With Wizkid, Davido And Burnaboy - Rema Reveals

  7. Investigation Launched Into Mysterious Death Of VGC Chairman, Gihan Mbelu In Lagos

  8. VIDEO: Singer, Davido Becomes First to Own The $500,000 2024 Rolls Royce Spectre

  9. Drama As Actress, Toyin Abraham Ajeyemi Clashes With Area Boys On Movie Set (Video)

  10. Wunmi Ajiboye Reunites With Estranged Husband, Segun Ogungbe, Days After Dragging Him (Video)


TOP MEMBERS: