science class

Date: 22-04-2012 6:09 pm (12 years ago) | Author: charlotte ansong
[1] 2 3 4 5
- at 22-04-2012 06:09 PM (12 years ago)
(f)
CHEMISTRY CLASS
Professor: Chemical symbol of
Barium?
Akpors: BA
Professor: For sodium?
Akpors: NA
Professor: What will we get if 1
atom of BA & 2 atoms of NA are
combined?
Akpors: BANANA!

Posted: at 22-04-2012 06:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
- wakawaka247 at 22-04-2012 06:20 PM (12 years ago)
(m)
wetin i waka come do here huh?
i think sey them don silent this bad joke teller ,
where that emejuru wey suppose to silence this thing ?
well na waka i dey waka commot for here missispanky
you don do am again , where chummylli come laff missispanky ass out
make elephant block am for ram  Grin Grin kikikiririri
Posted: at 22-04-2012 06:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 22-04-2012 06:22 PM (12 years ago)
(f)
are we safe around u?
Posted: at 22-04-2012 06:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 06:25 PM (12 years ago)
(m)
na waka i dey waka dey go ,
i no hear ram  Tongue
Posted: at 22-04-2012 06:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 22-04-2012 06:29 PM (12 years ago)
(f)
yeye
Posted: at 22-04-2012 06:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 06:48 PM (12 years ago)
(m)
as i dey waka i don see missisyeye her self ,
see your ass like hose own
Posted: at 22-04-2012 06:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 22-04-2012 06:53 PM (12 years ago)
(f)
sori. I didnt hear. I wud hav given u a sound dirty slap on ur ass, which is as hard as iron rods.
Posted: at 22-04-2012 06:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmagency9 at 22-04-2012 06:57 PM (12 years ago)
(m)
Seen Before

Posted: at 22-04-2012 06:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 12:31 AM (12 years ago)
(m)
telldem
Posted: at 23-04-2012 12:31 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 12:36 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: missispanky on 22-04-2012 06:29 PM
yeye

No b today. dat is y anythg e dey do.nw maggot must 2 dey. Na original mutula wey e b confirm idiotic idiot make im dey idiolize im idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. na mumu247 wey im  b  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 12:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 23-04-2012 06:28 PM (12 years ago)
(m)
for ur mind now u don post joke, abeg gerrrat hia.
Posted: at 23-04-2012 06:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 06:47 PM (12 years ago)
(m)
i waka pass
Posted: at 23-04-2012 06:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-04-2012 08:03 PM (12 years ago)
(m)
I C

Posted: at 23-04-2012 08:03 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 2-05-2012 12:24 PM (11 years ago)
(m)
Hmmmmm

Posted: at 2-05-2012 12:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 29-05-2012 03:11 PM (11 years ago)
(m)
Akpors don suffer
Posted: at 29-05-2012 03:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 29-05-2012 03:27 PM (11 years ago)
 Undecided boo
Posted: at 29-05-2012 03:27 PM (11 years ago) |
Reply
- ExpertTbright at 29-05-2012 05:18 PM (11 years ago)
(m)
sey na becos he toast u, no b 2 say u no gree u con dey yeye ram 4 hia. 2 of una na yeye keeper sha i no blame u akpor no vex na  yeye dey worry her and 2 of una dey compatible o bcos una yeye 2geda

Posted: at 29-05-2012 05:18 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 30-05-2012 02:12 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 30-05-2012 02:12 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- missispanky at 6-06-2012 01:05 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: BournIdentity on 23-04-2012 12:36 AM
No b today. dat is y anythg e dey do.nw maggot must 2 dey. Na original mutula wey e b confirm idiotic idiot make im dey idiolize im idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. na mumu247 wey im  b  Grin Grin Grin Grin Grin
Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 6-06-2012 01:05 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 6-06-2012 01:06 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: kaycee22 on 23-04-2012 06:28 PM
for ur mind now u don post joke, abeg gerrrat hia.
wia ur own jokes dey?
Posted: at 6-06-2012 01:06 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 5