BORN4NAIJA at 2-05-2012 08:08 PM (13 years ago) (m) THIS GUY WAN SHOW THE LOVE HE HAS FOR HIS COUNTRY,NAIJA.YOU WE DE YAB DIS MAN JUST TRY ONE DAY SAVE OR BORROW MONEY TRAVEL OUT OF THIS COUNTRY NA DAT TIME YOU GO EVEN DO MORE THAN WETIN THIS GUY DO.YOU WILL KNOW THAT REALLY NO PLACE IS LIKE NAIJA. Posted: at 2-05-2012 08:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ZION7ZION at 2-05-2012 08:31 PM (13 years ago) (m) Abeg Abeg Abeg! dis no bi Tattoo, dis na comfirmed scars, abi na fresh wound Posted: at 2-05-2012 08:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fuckinjoe2 at 2-05-2012 08:36 PM (13 years ago) (m) A typical aboki boy..........no brain, no education, no hope, that's why they behave like clowns all the time. desert monkeys
phyuk all haters.........i still remain who i am. Posted: at 2-05-2012 08:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 2-05-2012 09:03 PM (13 years ago) (m) Reply |
Lunatic patient
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 2-05-2012 09:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Very fine tatoo
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 2-05-2012 09:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sun3rd at 2-05-2012 09:52 PM (13 years ago) (m) Total Madness Posted: at 2-05-2012 09:52 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
proly at 2-05-2012 10:14 PM (13 years ago) (f) ok Posted: at 2-05-2012 10:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 2-05-2012 11:42 PM (13 years ago) (m)  bros u don try? u hear?? at least na only u fir love naija in this situation. . .ode see werrin u do ya hairless chest. . now if woman wan rub ya chest  na so so wound wound everywhere? if na person do u, this thinq. . .go sue am o... u no find better tattoo draw, na cashew nut u come use. . . O boy, you don kill me with laugh oo, u know the idiot before? no mind am he no get job ni... he be oloshi
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 2-05-2012 11:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
serababy at 3-05-2012 01:19 AM (13 years ago) (f) u go soon enter market Posted: at 3-05-2012 01:19 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
joegbons at 3-05-2012 01:52 AM (13 years ago) (m) good for him Posted: at 3-05-2012 01:52 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SCARPON at 3-05-2012 01:53 AM (13 years ago) (m) e like e country na bad tin Posted: at 3-05-2012 01:53 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
arsenal123 at 3-05-2012 01:58 AM (13 years ago) (m) Reply |
umehudoka at 3-05-2012 02:43 AM (13 years ago) (m) I can tell you that dis guy is not alive and dis tattoo was drawn by the wicked murderer. check the pix well and you will see what am seeing... the question is who must have killed this guy to do dis and not using him for mockery. Posted: at 3-05-2012 02:43 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hahah na Knife dem take draw this tattoo OH Posted: at 3-05-2012 02:45 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sohan at 3-05-2012 03:48 AM (13 years ago) (f) naija i hail una wetin una no go do Posted: at 3-05-2012 03:48 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kelvin500 at 3-05-2012 06:31 AM (13 years ago) (m) STUPIDITY,PERHAPS HE THOUGHT THE NIGERIAN GOVT.WILL THEN SAY HE IS PATRIOTIC AND GIVE HIM SOME KINDA GIFT OR SOMETHING.HE IS NOT IN THE US,HUNGER NA GO KILL AM LOLZ Posted: at 3-05-2012 06:31 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
K-TRUTH at 3-05-2012 06:56 AM (13 years ago) (m) you too much!!!  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Hmmm, everytime coffe dey troway from ur noise, one day na from ur eyes hahaha. Posted: at 3-05-2012 06:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the guy don kolo Posted: at 3-05-2012 07:36 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmmm, everytime coffe dey troway from ur noise, one day na from ur eyes hahaha.
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 3-05-2012 08:16 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |