DIS ONE NO BI JOKE

Date: 08-05-2012 6:21 pm (13 years ago) | Author: akeem saliu
- at 8-05-2012 06:21 PM (13 years ago)
(m)
I JUST WON ASK WHO FIRST JOIN DIS JOKE&COMEDY FORUM

Posted: at 8-05-2012 06:21 PM (13 years ago) | Newbie
- jossy4reall at 8-05-2012 07:57 PM (13 years ago)
(m)
Google is just a six letters word....so help ur self wit it

Posted: at 8-05-2012 07:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-05-2012 08:13 AM (13 years ago)
(m)
Ask Stephen, j2sexy and DGUY Dem go tell u

Posted: at 9-05-2012 08:13 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 9-05-2012 08:33 AM (13 years ago)
(m)
which Stephen & J2S dem be winch ....... me wey 1st dem enter hia no knw am na dem go come knw...even Dguy sef no fit remember unless he still have his record.............by d way wetin poster dey find dat 4?..,him wan kidnap d person??

Posted: at 9-05-2012 08:33 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-05-2012 11:27 AM (13 years ago)
(m)
Sad Sad Sad yeye

Posted: at 9-05-2012 11:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kimzi at 9-05-2012 12:15 PM (13 years ago)
(m)
guys e never reach fight now sebi na ask i ask if u know am make u  Lips Sealed ur mouth
Posted: at 9-05-2012 12:15 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 9-05-2012 05:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kimzi on  9-05-2012 12:15 PM
guys e never reach fight now sebi na ask i ask if u know am make u  Lips Sealed ur mouth




no body dey fight u...., but dat ur question get k leg

Posted: at 9-05-2012 05:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-05-2012 05:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kimzi on  9-05-2012 12:15 PM
guys e never reach fight now sebi na ask i ask if u know am make u  Lips Sealed ur mouth
guy I dey suspect u Waitin be ur plan

Posted: at 9-05-2012 05:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sportyzander at 9-05-2012 05:28 PM (13 years ago)
(m)
next
Posted: at 9-05-2012 05:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kimzi at 9-05-2012 05:36 PM (13 years ago)
(m)
guy no go suspect me o.... i 1 give d person 1 special packaging
Posted: at 9-05-2012 05:36 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 9-05-2012 06:06 PM (13 years ago)
(m)
Boko somthing

Posted: at 9-05-2012 06:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kimzi at 9-05-2012 06:20 PM (13 years ago)
(m)
na u talk am o!!!!!  Roll Eyes
Posted: at 9-05-2012 06:20 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- wakawaka247 at 9-05-2012 06:41 PM (13 years ago)
(m)
i waka pass
Posted: at 9-05-2012 06:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kimzi at 9-05-2012 08:12 PM (13 years ago)
(m)
WAKA WAKA U GO MANY PLACE WAKA WAKA U SEE BAD PEOPLE WAKA WAKA U GO SOON WAKA FROM DIS FORUM
Posted: at 9-05-2012 08:12 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- wakawaka247 at 10-05-2012 01:11 AM (12 years ago)
(m)
shooo this guy still dey creaze , chiii na so e be you ?
i thing na only yeye you yeye ,but you creaze too .
Posted: at 10-05-2012 01:11 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- allbright at 10-05-2012 09:18 AM (12 years ago)
(m)
chai see mugulity
Posted: at 10-05-2012 09:18 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kimzi at 10-05-2012 10:22 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on 10-05-2012 01:11 AM
shooo this guy still dey creaze , chiii na so e be you ?
i thing na only yeye you yeye ,but you creaze too .
your words waka pass my side i know see am, if na d craze na him dey make u waka up@down better go cure am 
Posted: at 10-05-2012 10:22 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- queenrukky at 10-05-2012 11:16 AM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 10-05-2012 11:16 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Idbabe at 10-05-2012 11:53 AM (12 years ago)
(f)
na OBJ first join
Posted: at 10-05-2012 11:53 AM (12 years ago) | Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  4. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions