rezimero at 23-02-2009 07:21 PM (15 years ago) (m) toks you too? Posted: at 23-02-2009 07:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toks you too?
I wonder! Posted: at 23-02-2009 08:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 23-02-2009 08:15 PM (15 years ago) (m) Wey una dey mak i yab una 1 by 1? Iphie,kenny,kido,rezi hmmmmmmm if i loose my temper wetin happen 4 1967 go happen 4 here o.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 23-02-2009 08:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oya nw, I dey wait ! i wan see dat thing wey happen for "1867" Posted: at 24-02-2009 12:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 24-02-2009 12:52 AM (15 years ago) (m) toks you too?
wetin do me na?
2.0. Posted: at 24-02-2009 12:52 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 24-02-2009 12:53 AM (15 years ago) (m) wetin u dey wonder abt? abi ur d*ck loss?
2.0. Posted: at 24-02-2009 12:53 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wetin u dey wonder abt? abi ur d*ck loss? tis one wey u dey mention dick, I dey fear you oh! i stil wan chop dinner with toshyne oh! Posted: at 24-02-2009 01:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin u dey wonder abt? abi ur d*ck loss? lol...lose ke that one go be serious matter oooo... Posted: at 24-02-2009 02:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 24-02-2009 09:32 AM (15 years ago) (f) Wey una dey mak i yab una 1 by 1? Iphie,kenny,kido,rezi hmmmmmmm if i loose my temper wetin happen 4 1967 go happen 4 here o.
Gwhy abeg make dat thing no happen..........cheiiiiiiiiiii, i remeber dat year na d year wey Gwhy craze like nothing mega........................eeeeeeeeeeeeeeee dat year we no fit hold am.......................dat na d year wey Gwhy jam traller wey sitdon on him own je je,,,,,Gwhy beat d trailer so tie Gwhy lose consciousness...............God forbid make dat thing happen again Posted: at 24-02-2009 09:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy, what do u have to say about dis? na true? Posted: at 24-02-2009 09:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 24-02-2009 09:53 AM (15 years ago) (f) Gwhy, what do u have to say about dis? na true?
he has no comments right now.......thank u av a 1derful day Posted: at 24-02-2009 09:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy, what do u have to say about dis? na true?
he has no comments right now.......thank u av a 1derful day ah ah , why u no wan make the guy talk na? Posted: at 24-02-2009 10:01 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 24-02-2009 06:07 PM (15 years ago) (m) Gwhy, what do u have to say about dis? na true?
he has no comments right now.......thank u av a 1derful day ah ah , why u no wan make the guy talk na? na im wife na
2.0. Posted: at 24-02-2009 06:07 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gwhy at 24-02-2009 07:45 PM (15 years ago) (m) Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 24-02-2009 07:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 24-02-2009 07:47 PM (15 years ago) (m) Gwhy, what do u have to say about dis? na true?
he has no comments right now.......thank u av a 1derful day ah ah , why u no wan make the guy talk na? na im wife na hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 24-02-2009 07:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 25-02-2009 10:18 AM (15 years ago) (m) Gwhy, what do u have to say about dis? na true?
he has no comments right now.......thank u av a 1derful day ah ah , why u no wan make the guy talk na? na im wife na hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Shey you no fit respond to that why hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 25-02-2009 10:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 25-02-2009 03:39 PM (15 years ago) (m) a scientist was conducting an experiment on a frog in his lab:
the first stage: he cuts off the frogs legz and tells it to jump, the frog jumps
the second stage: he cuts off the second leg and tells the frog to jump, it jumps
the third stage: he cuts off the third leg and tells the frog to jump, it limps
the last stage he cuts off the last and remaining leg of the frog and tells it to jump the frog doesn't jump
the scientist concludes in his final report that the frog was a deaf
dumb scientist nice one
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 25-02-2009 03:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 25-02-2009 03:47 PM (15 years ago) (f) Gwhy, what do u have to say about dis? na true?
he has no comments right now.......thank u av a 1derful day ah ah , why u no wan make the guy talk na? na im wife na hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Shey you no fit respond to that why hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm WHEN I DEY TELL UNA SAY NO COMMENT, ALL OF UNA FEEL SAY UNA GET MOUTH..........@TOKS E I GO BEAT U OOOOOOOOOOOO, U FIT CARRY UR PERSON GIVE MAD SCIENTIST, MAKE BECAREFUL BE YA NAME OR ELSE Posted: at 25-02-2009 03:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 25-02-2009 03:52 PM (15 years ago) (f) Gwhy, what do u have to say about dis? na true?
he has no comments right now.......thank u av a 1derful day ah ah , why u no wan make the guy talk na? na im wife na hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Shey you no fit respond to that why hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm WHEN I DEY TELL UNA SAY NO COMMENT, ALL OF UNA FEEL SAY UNA GET MOUTH..........@TOKS E I GO BEAT U OOOOOOOOOOOO, U FIT CARRY UR PERSON GIVE MAD SCIENTIST, MAKE BECAREFUL BE YA NAME OR ELSE Posted: at 25-02-2009 03:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 25-02-2009 06:29 PM (15 years ago) (m) Gwhy, what do u have to say about dis? na true?
he has no comments right now.......thank u av a 1derful day ah ah , why u no wan make the guy talk na? na im wife na hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Shey you no fit respond to that why hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm WHEN I DEY TELL UNA SAY NO COMMENT, ALL OF UNA FEEL SAY UNA GET MOUTH..........@TOKS E I GO BEAT U OOOOOOOOOOOO, U FIT CARRY UR PERSON GIVE MAD SCIENTIST, MAKE BECAREFUL BE YA NAME OR ELSE wolverine wetin u wan talk??
2.0. Posted: at 25-02-2009 06:29 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |