"If She Likes She Can Go And Marry In Heaven" - Stephanie Okereke's Ex. (Page 5)

Date: 17-05-2012 11:58 am (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5] 6
- FinlandGuy at 18-05-2012 12:02 PM (11 years ago)
(m)
""   He also denied that she was the main breadwinner during their marriage. ""

If woman do small thing for a man like dis,small quarrel between dem she go open mouth and tell am whole world.If u woman buy car for a man,the world go hear am,if you woman buy boxers for im man de world go hear am. If dey buy food,e go become head line.May be Steph don pay for food for one month,she don become breadwinner!!! and now we don hear am.

My papa don tell me since say make i no let woman do anything for me in life if i want keep my respect and live long,instead make i dey give woman make dem dey chop.

Iloanusi na full time big boy no be say him dey lack anything!!! Come escort me make i go house no means say i no sabi road to my house!!!
Posted: at 18-05-2012 12:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 18-05-2012 12:48 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 18-05-2012 12:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 18-05-2012 01:04 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Maggiecube on 18-05-2012 12:48 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
dickman how far naaa
Posted: at 18-05-2012 01:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vicklove at 18-05-2012 01:24 PM (11 years ago)
(f)
NOT MY BUSINESS
Posted: at 18-05-2012 01:24 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 18-05-2012 01:26 PM (11 years ago)
(m)
Girls Girls Girls,make una first read wetin dey guy dey talk before una go nail him ohh.All de girls don dey conclude say jealousy jealousy,Jealousy,me i no see jealousy for here.

The guy don talk say openly before court say him no marry any Americana and if na lie make the woman come to court come testify with proves say dem marry.So me believe say both Iloanusi and Stephine get something hiden wey dem neva wan tell out to the world.So na dem sabi,e no concern me.. But since dem don separate peacefully and good a thing say Stephine don marry another man,make we leave dem to be. I believe say dem two were not destined to be together.

All these our actress dia eye dey chuck for money,na him make una no dey ever marry to poor man,unless already made guys na him make una dey get problem for marriage.See as you sue person for N100 like say na for motor pack dem dey pick money.

For Stephine my advice to you be say,forget this N100 sue,forget all these court cases,make you sit down one place and face your new marriage,face ur husband before other girls go face am for you.Start making babies and get prepared of raising kids.

Leave Iloanusi alone as him don talk say him don forget about you and una past,forget the N100 sue,forget the court cases since God don give u another good man.

E get as u go dey drag this issue,this ur new husband go come dey get the feelings say him marry Tukunbo woman wey another man wey him know well well don enter her wife business center enjoy her for years,dat time de pride don fall and him fit dey change mind on you and that time him fit dey see u as a failure to him self.

I dey talk this thing because i be man,i know how we dey do,and how we dey feel if we see man wey don Enter our woman before!!!

Na ADVICE SHAA.


Posted: at 18-05-2012 01:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lilysexy at 18-05-2012 01:52 PM (11 years ago)
(f)
babe if u are still single i will like to marry u,u look more handsome,cute,sexier and man enough than ur ex recent husband Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 18-05-2012 01:52 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- tippa at 18-05-2012 02:20 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dogodajiabuja on 18-05-2012 08:26 AM
vera,
ur danm right. a lot of men still has this primitive african mentality even after spending years in the western world. the only thing a woman needs is a little respect from a man. Iloanusi might not have abandoned her when she had a car accidentt but she might be highly disappointed the waay he treated her at that critical moment. no woman wants a very proud, arrogant man. the husband might be a 'nobody', but she treats her with repect and thats all a woman wants. not a wicked , proud,foolish mind.....mtcheeeeew
HUMILITY ATTRACTS FAVOR FROM GOD. now someone who appreciates her has taken over and hes here blabbing. you lost her Iloanusi......go hug transformer!
[/size][/size][/size][/size][/size]
refering african mentality as primitive is like claiming to be wiser than ur forefathers, africa is totally different from west. if u're ashamed of being african, then transform urself to a westerner. have respect 4 africa & stop commenting rubbish because u have free browsing access. west my nyash...d god's remain wise.
Posted: at 18-05-2012 02:20 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- davegino at 18-05-2012 02:30 PM (11 years ago)
(m)
he jealous?
Posted: at 18-05-2012 02:30 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- saloskani at 18-05-2012 03:02 PM (11 years ago)
(m)
Any way sha, lyf goes on
Posted: at 18-05-2012 03:02 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- harrykings at 18-05-2012 06:59 PM (11 years ago)
(m)
Bigamy is no offence in Lagos state.Mr Fashola changed the law.thats not saying I support it.
Posted: at 18-05-2012 06:59 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- andyrado at 18-05-2012 07:45 PM (11 years ago)
(m)
marriage my foot

Posted: at 18-05-2012 07:45 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Beklas at 18-05-2012 09:15 PM (11 years ago)
(f)
She is good looking  Cool
Posted: at 18-05-2012 09:15 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Beklas at 18-05-2012 09:17 PM (11 years ago)
(f)
Good Luck My Dear Cool
Posted: at 18-05-2012 09:17 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dogodajiabuja at 18-05-2012 09:34 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: tippa on 18-05-2012 02:20 PM
refering african mentality as primitive is like claiming to be wiser than ur forefathers, africa is totally different from west. if u're ashamed of being african, then transform urself to a westerner. have respect 4 africa & stop commenting rubbish because u have free browsing access. west my nyash...d god's remain wise.
go back, think about ur life and tell me am wrong. african man!
Posted: at 18-05-2012 09:34 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Larrykingomoj at 18-05-2012 09:58 PM (11 years ago)
(m)
Nothing do you sisi
Posted: at 18-05-2012 09:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 080575 at 18-05-2012 09:58 PM (11 years ago)
(m)
OMG never knew Stephanie was once married. Hey I'm in trouble! I married a celeb. Men naturally are always jealous of their women cos they polygamous. 
Posted: at 18-05-2012 09:58 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- deboalabi262 at 19-05-2012 12:58 AM (11 years ago)
(m)
Wetin be my own now.... Huh? Huh? Huh?

Posted: at 19-05-2012 12:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 19-05-2012 02:41 PM (11 years ago)
(m)
carry on with life

Posted: at 19-05-2012 02:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossymark at 19-05-2012 06:01 PM (11 years ago)
(m)
I wish her the best of life in hell"
Posted: at 19-05-2012 06:01 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- katemicheal at 22-05-2012 08:31 PM (11 years ago)
(f)
OK
Posted: at 22-05-2012 08:31 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6