femaadinho at 3-03-2009 09:23 PM (15 years ago) (m) t.b joshua Posted: at 3-03-2009 09:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 3-03-2009 09:46 PM (15 years ago) (f) t.b joshua
and wetin him get to do wit dis forum, Posted: at 3-03-2009 09:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
t.b joshua
and wetin him get to do wit dis forum, i wonder ooooo.... Posted: at 3-03-2009 09:52 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 3-03-2009 10:00 PM (15 years ago) (f) t.b joshua
and wetin him get to do wit dis forum, i wonder ooooo.... Posted: at 3-03-2009 10:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if the give am chance now, him go call rev. king join.... Posted: at 3-03-2009 10:05 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
size1 at 4-03-2009 07:38 PM (15 years ago) (m) which king de 1 wey de 4 pri Posted: at 4-03-2009 07:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
which king de 1 wey de 4 pri
yes now..... i hear sey the guy, na oga now for prison.... Posted: at 4-03-2009 07:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
size1 at 4-03-2009 08:19 PM (15 years ago) (m) but dem been say dem go hang de guy na Posted: at 4-03-2009 08:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but dem been say dem go hang de guy na
shuo.... that one na waste of time and effort..... if na me, i for suggest make dem miss cement and garri to gether with water, then give am make him drink..... Posted: at 4-03-2009 08:39 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 4-03-2009 09:51 PM (15 years ago) (f) but dem been say dem go hang de guy na
shuo.... that one na waste of time and effort..... if na me, i for suggest make dem miss cement and garri to gether with water, then give am make him drink..... aaaaaaaaaaaaaaaahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh dat wan na direct entry Posted: at 4-03-2009 09:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but dem been say dem go hang de guy na
shuo.... that one na waste of time and effort..... if na me, i for suggest make dem miss cement and garri to gether with water, then give am make him drink..... aaaaaaaaaaaaaaaahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh dat wan na direct entry yes now..... Posted: at 4-03-2009 09:53 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
kido123 at 4-03-2009 10:04 PM (15 years ago) (m) just passing.... Posted: at 4-03-2009 10:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sillyjoker! sillyjoker!! silljoker!!! i dey come first make i go drink my own coffee wait 4 me ohhhhhhhhh......
. u don high ooooo... Posted: at 5-03-2009 07:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 5-03-2009 03:31 PM (15 years ago) (m) . Posted: at 5-03-2009 03:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
.
na wetin dey happen here sef... why everybody come dey do magic.... Posted: at 5-03-2009 03:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
olusogzy at 5-03-2009 04:07 PM (15 years ago) (m) sillyjoker,u sef na addict 4 u 2 post da kin tin. Posted: at 5-03-2009 04:07 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
iphie at 5-03-2009 04:23 PM (15 years ago) (f) sillyjoker,u sef na addict 4 u 2 post da kin tin.
mouthpiece, no 4get d ones wey u post oooooooo Posted: at 5-03-2009 04:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 5-03-2009 04:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sillyjoker,u sef na addict 4 u 2 post da kin tin.
mouthpiece, no 4get d ones wey u post oooooooo him don cum... u cum tu.... abi na she sef... Posted: at 5-03-2009 04:29 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 5-03-2009 04:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |