Luvmeorpissoff at 25-05-2012 04:23 PM (12 years ago) (m)
these once na thieves so?police no fit catch better thieves inside government wey dey use pen dey theif n the those oda once wey dey use big big machine guns na these once with table knifes,lwkmd,abeg abge make una free me joor.
Posted: at 25-05-2012 04:23 PM (12 years ago) | Newbie
these once na thieves so?police no fit catch better thieves inside government wey dey use pen dey theif n the those oda once wey dey use big big machine guns na these once with table knifes,lwkmd,abeg abge make una free me joor.
Posted: at 25-05-2012 04:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
ibroj4life at 26-05-2012 12:17 AM (12 years ago) (m)
It's so easy for everyone of you guys to condemn theses people. Yes, they have done the absolute wrong thing but rather than just hurl abuses, we should all take a look at the situation in the country. Those of you commenting have the luxury of being able to afford education whilst others do not....All i am saying is if the country was much better then there would be no reason for thieves like these to function!!!! PEACE OUT!!!
Posted: at 26-05-2012 12:17 AM (12 years ago) | Newbie