i love dis gal (Page 3)

Date: 02-06-2012 2:35 pm (11 years ago) | Author: omachi chummyli
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
- BournIdentity at 6-06-2012 02:27 PM (11 years ago)
(m)
chei! i sry 4 ur hopeless life. dey bring u com Naijapals 2 cure ur indefinite/infinite madness. Jossy try, e even bring ur family picture show u if u go fit sabi dem & try 2 cure u with laughter but, ur madness no gree cure,
Zeigbo com im own, think  say, e go fit, na lie! ur madness com get imbecile freestyle. he-goat com dey talk (mawwran! munkeee! iddeat! etc)
instead make ur madness cure, e com escalate 2 d highest level, wey u com b kolo-mad wakawaka247 imbecile.

na im dey com store u 4 kole-kole tie u cos na confirm hegoat u b, transport u go yaba left, as dier patient see how u dey display ur mugulity madness na im some faint.
yaba left com transport u for inside d kom-kom wey u dey nw.
dey enjoy life there as u dey chop grass and maggot wey dey commot 4 ur ynash 247.

Get Wakawaka247 with his FAMILY picture from this link below:
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:27 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:44 PM (11 years ago)
(m)
whappen, wha ah gwan? walla walla wakawaka247 2 d core, neva wella. chei!
I b talkam b4 now say i go draw d rope wey dem take tie u, na im u go com shout
ur he-goat shout, u don confirm am now.
oya wakawaka247 hegoat go back 2 ur kom-kom until i draw d rope wey dey ur neck again

awkward wakawaka247 in action
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:44 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:48 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on  5-06-2012 09:05 PM
okoko bornmoron


u are a bozo gorgon wakawaka247 animal, awkward he-goat 4 life
Posted: at 6-06-2012 02:48 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:52 PM (11 years ago)
(m)
E get 1 particular person wey too dey follow dis hegoat 4 ynash 247, talk say, im dey freestyle. I just dey pity am bcos e go waka with am go hell fire.
Hegoat don turn nam to mumu hegoat follower abi e don see im chief commandant of muffin malu wey im go dey put nose dey waka with 4 ynash wey maggot dey drop put 4 im mouth.
if una dey doubt, oya check dis link:
awkward wakawaka247 in action
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:52 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:58 PM (11 years ago)
(m)

Oya if una dey think if wetin wakawaka dey talk say, wetin i write about im biography of problematic blugutus na lie
make una check or click on dis link:
awkward wakawaka247 in action
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:58 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 03:11 PM (11 years ago)
(m)
imbel-mongoloid muffin homodumbshit baboon bandooloo wakawaka247 he-goat mad whack. make we see if u go fit now remember or family or u stiil get d mental problem.
Oya open dis link:
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 03:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Idbabe at 6-06-2012 04:57 PM (11 years ago)
(f)
muntula
Posted: at 6-06-2012 04:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 7-06-2012 05:39 PM (11 years ago)
(f)
Haaaaaa d bomb don too much for wakawaka naaaa... Make una take am easy ooo

Posted: at 7-06-2012 05:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 7-06-2012 06:44 PM (11 years ago)
(m)
posted b111111111111111111111

Posted: at 7-06-2012 06:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 7-06-2012 07:35 PM (11 years ago)
(f)
Na lie

Posted: at 7-06-2012 07:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 7-06-2012 09:46 PM (11 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 7-06-2012 09:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 8-06-2012 07:05 PM (11 years ago)
(f)
Good

Posted: at 8-06-2012 07:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 8-06-2012 09:11 PM (11 years ago)
(m)
i no know say emejuru get small mental wahala b4oooooo
which kind boo boo boo boo boo boo boo boo be all diz na?
Posted: at 8-06-2012 09:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 9-06-2012 09:57 PM (11 years ago)
(f)
Who cares

Posted: at 9-06-2012 09:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-06-2012 10:53 PM (11 years ago)
(m)
na baba God

Posted: at 9-06-2012 10:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 10-06-2012 04:32 PM (11 years ago)
(f)
Do werin?

Posted: at 10-06-2012 04:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 10-06-2012 05:24 PM (11 years ago)
(m)
i told U

Posted: at 10-06-2012 05:24 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 11-06-2012 09:41 AM (11 years ago)
more  Undecided boo
Posted: at 11-06-2012 09:41 AM (11 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 14-06-2012 01:55 AM (11 years ago)
(m)
 Undecided BIng0
Posted: at 14-06-2012 01:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 15-06-2012 08:30 PM (11 years ago)
(f)
Who cares

Posted: at 15-06-2012 08:30 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 8