no be me talk am ooo! (Page 2)

Date: 05-06-2012 3:06 am (11 years ago) | Author: omachi chummyli
1 [2] 3 4 5
- laminsisawo at 11-06-2012 03:09 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 10-06-2012 04:43 PM
na hu log diz gambian in for NP self?

since your president edy primary school
Posted: at 11-06-2012 03:09 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 13-06-2012 02:35 AM (11 years ago)
(m)
Chum I c say dat yeye boy don book u 4 waybill. make una carry go cos nautalkam
Posted: at 13-06-2012 02:35 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 15-06-2012 08:25 PM (11 years ago)
(f)
BournIdentity who be d yeye guy wey don book u?

Posted: at 15-06-2012 08:25 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 15-06-2012 08:31 PM (11 years ago)
(m)
chummyli na u dem dey package like okirika cloth?
Posted: at 15-06-2012 08:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 15-06-2012 08:35 PM (11 years ago)
chummyli leave amebo make olofofo leave you huh!!!!!
Posted: at 15-06-2012 08:35 PM (11 years ago) |
Reply
- chummyli at 15-06-2012 09:43 PM (11 years ago)
(f)
Wia dis 2 yeye pipo come kwa? E bi like say all d yeye I kept for psychiatric don escape finish

Posted: at 15-06-2012 09:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-06-2012 09:54 PM (11 years ago)
(m)
check ur list

Posted: at 15-06-2012 09:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 16-06-2012 06:51 AM (11 years ago)
(m)
ok
Posted: at 16-06-2012 06:51 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 16-06-2012 09:38 AM (11 years ago)
(f)
I don check am n u even follow sef

Posted: at 16-06-2012 09:38 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- at 16-06-2012 11:24 AM (11 years ago)
i check my list and i see that chummyli na you first
elope b4 the other yeyes followed your step and take off
Posted: at 16-06-2012 11:24 AM (11 years ago) |
Reply
- ExpertTbright at 16-06-2012 12:36 PM (11 years ago)
(m)
u b yeyeful somebody sooteeeey dey reject u for yaba

Posted: at 16-06-2012 12:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 16-06-2012 12:40 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 16-06-2012 12:36 PM
u b yeyeful somebody sooteeeey dey reject u for yaba
(chummyli) anybody wey help us see am should report to nearest police and collect ur 5,000 we dey find am cwiously.

Posted: at 16-06-2012 12:40 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 16-06-2012 12:53 PM (11 years ago)
(f)
Hahahahaaaa I don suffer in d hands of pipo wey I de help make dy treat dia yeye... So na so una wan pay me bck?

Posted: at 16-06-2012 12:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- at 16-06-2012 02:23 PM (11 years ago)
see  Tongue boo
Posted: at 16-06-2012 02:23 PM (11 years ago) |
Reply
- at 16-06-2012 02:23 PM (11 years ago)
Capital  Undecided boo
Posted: at 16-06-2012 02:23 PM (11 years ago) |
Reply
- Angelita2 at 16-06-2012 03:19 PM (11 years ago)
(m)
CHAI DIS ONE NA LIE.
Posted: at 16-06-2012 03:19 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- at 16-06-2012 07:13 PM (11 years ago)
na  Undecided boo
Posted: at 16-06-2012 07:13 PM (11 years ago) |
Reply
- ExpertTbright at 16-06-2012 07:30 PM (11 years ago)
(m)
cow

Posted: at 16-06-2012 07:30 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-06-2012 11:10 PM (11 years ago)
(m)
chummyli ur yeye don pass becareful, beta change drugs now, which kind area girl be diz na?
Posted: at 16-06-2012 11:10 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 18-06-2012 03:12 PM (11 years ago)
another  Undecided boo
Posted: at 18-06-2012 03:12 PM (11 years ago) |
Reply
1 [2] 3 4 5