Sperm Count (Page 2)

Date: 09-03-2009 5:02 pm (16 years ago) | Author: Evergreen Eva
1 [2] 3
- omatseye at 12-03-2009 10:58 AM (16 years ago)
(m)
dat is y black man no dey fat...it is not in d quantity of what u eat dat will make u fat but d nutrient...
Posted: at 12-03-2009 10:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 11:01 AM (16 years ago)
(m)
Hw u tak knw,
im b lik say u don chop cockroach wit earthworm b4?

Posted: at 12-03-2009 11:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 11:03 AM (16 years ago)
(m)
i piece a day ...will give u d norishment u need..no string attached..or u don visit china?
Posted: at 12-03-2009 11:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 11:04 AM (16 years ago)
(m)
Shebi na u i send go na

Posted: at 12-03-2009 11:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 11:19 AM (16 years ago)
(m)
u send me i agree..but u ..ha ..oma se oo..kia..u no reach nigeria airport b4 china government depot u..hw d tin take happen..just on ur way 2 muritala airport..naiji police stop u...below is d conversation btw u and naija police:
GWHY:oga police u no see say I doN hussle get my visa for china
POLICE:na contraband visa...come down quick
GWHY:oga police abeg na my wife brother visa wey e take go 4 under 20 world cup
POLICE:so u knw say na contraband visa...i wil take u 2 station 4 proper chk up...i hereby depot u from china on ur way 2 muritala airport.
GWHY:my wife tell me say dem go catch me...i say make i try luck..chie
Posted: at 12-03-2009 11:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 11:32 AM (16 years ago)
(m)
Shey u c ur life,ba common sense u no get.
Hw dem go deport persn wey neva enta d country wey im dey go na?
Explain nw b4 i send u go YABA SOUTH.

Posted: at 12-03-2009 11:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 11:34 AM (16 years ago)
(m)
but talk tru...naija police catch u wit contraband visa?
Posted: at 12-03-2009 11:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 12:00 PM (16 years ago)
(m)
No comment.

Posted: at 12-03-2009 12:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-03-2009 12:11 PM (16 years ago)
(m)
dis kolo dem just turn de forum upsidedown
Posted: at 12-03-2009 12:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 12:16 PM (16 years ago)
(m)
chie...
Posted: at 12-03-2009 12:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 12-03-2009 12:44 PM (16 years ago)
(m)
i be think say na d oda thing dem dey try. i laff myself finish wen i read d end.O boy u too much

Posted: at 12-03-2009 12:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-03-2009 01:03 PM (16 years ago)
(m)
.
Posted: at 12-03-2009 01:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tem123 at 12-03-2009 01:42 PM (16 years ago)
(f)
na wa o
Posted: at 12-03-2009 01:42 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rbest at 12-03-2009 02:02 PM (16 years ago)
(f)
indeed
Posted: at 12-03-2009 02:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-03-2009 02:53 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: tem123 on 12-03-2009 01:42 PM
na wa o


for who?
Posted: at 12-03-2009 02:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Angelgirl at 12-03-2009 04:15 PM (16 years ago)
(f)
u for cal me
Posted: at 12-03-2009 04:15 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- omatseye at 12-03-2009 04:29 PM (16 years ago)
(m)
no credit...
Posted: at 12-03-2009 04:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 13-03-2009 12:55 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Angelgirl on 12-03-2009 04:15 PM
u for cal me



call u, u get laya 4 mouth
Posted: at 13-03-2009 12:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kollyns9 at 14-03-2009 04:25 PM (16 years ago)
(m)
Ah ah ah nutty people
Posted: at 14-03-2009 04:25 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Sheenor at 14-04-2009 06:37 PM (16 years ago)
(m)
Funny

Posted: at 14-04-2009 06:37 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions