Old School Photo – Blackface, Faze, 2face and Ex-Girlfriend (Page 6)

Date: 13-06-2012 9:18 am (11 years ago) | Author: Olufowose Temitope
1 ... 3 4 5 [6] 7
- estilizo at 14-06-2012 05:48 PM (11 years ago)
(f)
wealth and even fame sometimes is necessary...what a transformation!

Posted: at 14-06-2012 05:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lee22 at 14-06-2012 06:10 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
Posted: at 14-06-2012 06:10 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Yinks3 at 14-06-2012 06:22 PM (11 years ago)
(m)
those days buh now................AFRICAN SUPERSTARS!!!
Posted: at 14-06-2012 06:22 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 14-06-2012 06:41 PM (11 years ago)
(m)
Mr painter kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless,... nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone..... ,its'll cure your sickness ....., MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP....,FISH UNA NO CHOP.....,...GOAT UNA CHOP UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment.    JOBLESS PEOPLE
Posted: at 14-06-2012 06:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mangopi at 14-06-2012 06:57 PM (11 years ago)
(m)
Pictures keeps memories alive.. You are a testimony FOR INSTANCE ..
Posted: at 14-06-2012 06:57 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- umuyo101 at 14-06-2012 07:25 PM (11 years ago)
(m)
SEE UNA BAD MOUTH WITH UNA BROWN TEETH. ALL THESE OPC, BAKASI and BIAFRA in d house, WHY UNA DEY CALL 2FACE ABOKI?
Posted: at 14-06-2012 07:25 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- umuyo101 at 14-06-2012 07:30 PM (11 years ago)
(m)
una wei dey call 2baba aboki or boko, una fine rich am? see una ugly face with una pot bele like dat of ajani.
Posted: at 14-06-2012 07:30 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- ozem at 14-06-2012 07:44 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: crusifixo on 13-06-2012 11:13 AM
FROM GRASS TO VEGETABLE Grin Grin Grin Grin
Grin Grin Grin Grin Grin u re right.
Posted: at 14-06-2012 07:44 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- BendelArmedRobb at 14-06-2012 10:17 PM (11 years ago)
(m)
una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 14-06-2012 10:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- spekay at 14-06-2012 11:11 PM (11 years ago)
(m)
Is that the girl with fire in her eyes .   or was it desire ??

Posted: at 14-06-2012 11:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Regenesis at 14-06-2012 11:27 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 14-06-2012 11:27 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Dienedal at 15-06-2012 01:24 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: umuyo101 on 14-06-2012 07:25 PM
SEE UNA BAD MOUTH WITH UNA BROWN TEETH. ALL THESE OPC, BAKASI and BIAFRA in d house, WHY UNA DEY CALL 2FACE ABOKI?
We no get your time...childish talk
Posted: at 15-06-2012 01:24 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sentusken at 15-06-2012 01:28 AM (11 years ago)
(m)
Many is good shall ooo!!!! Just tek a gud nd close luk at 2Baba nd compare now; wasn't he dieing wit poverty? Lollllllll........... no wonder he cnt let any fine girl pass him by cos he hz realy bn dealin wit ugs since his life cos of poverty!!!!!!!!!!!!!!! Na ur destiny man, lash nd ride on>>>>>>> NOTIN DEY HAPPEN
Posted: at 15-06-2012 01:28 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- FGreat at 15-06-2012 07:43 AM (11 years ago)
(f)
That Guy is something else........................ May God deliver him from Womanizing in IJN... Amen!!!
Posted: at 15-06-2012 07:43 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- smile77 at 15-06-2012 08:59 AM (11 years ago)
(m)
Memory
Posted: at 15-06-2012 08:59 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- EMMYMAXIMZ at 15-06-2012 11:52 AM (11 years ago)
(m)
d decisions we make today or mar us. 2face made a wise one
Posted: at 15-06-2012 11:52 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 15-06-2012 12:43 PM (11 years ago)
(m)
ok..
Posted: at 15-06-2012 12:43 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- gregwayway at 15-06-2012 01:12 PM (11 years ago)
(m)
Lu hahahaha Omo see 2baba sokoto
Posted: at 15-06-2012 01:12 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- candyshop10 at 15-06-2012 01:44 PM (11 years ago)
(f)
life is a game so God helped 2face to play his fine ,so when up coming approach u for any help about his carrier don't damn him or her 
Posted: at 15-06-2012 01:44 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- alfaliman at 15-06-2012 01:47 PM (11 years ago)
(m)
DAT OLD DAYS GUYZ
Posted: at 15-06-2012 01:47 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7