6.2 million Nigerian girls out of school (Page 3)

Date: 16-06-2012 12:01 pm (11 years ago) | Author: Olufowose Temitope
1 2 [3]
- dizhadah at 18-06-2012 12:50 PM (11 years ago)
(f)
 Undecided
Posted: at 18-06-2012 12:50 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 19-06-2012 04:10 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: aso4life1 on 16-06-2012 05:12 PM
some people go just pick figures like bread and butter....i no gree with this report

yeah..me too..

Posted: at 19-06-2012 04:10 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-06-2012 04:13 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Ifemylove on 16-06-2012 05:51 PM
all of them don enta abroad go hussle. if dem reach dere dem go claim benin take chop asylum.....na boiz even plenty pass galz seff.
yet, 9ja govt no won do anytin put, dem dey send dia children go study 4 abroad...by d grace of almighty God, those una children go turn tout 4 abroad 4 wetin una don cause poor masses...

 Grin Grin Grin Grin Grin

Quote from: chicco77 on 16-06-2012 07:15 PM
SO SHALL IT BE

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

babes are vexing  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-06-2012 04:13 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dlimelite at 26-06-2012 04:21 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: tochiaaa on 17-06-2012 12:43 AM
if 6.2million are only girls,then hw many ar we in Nigeria?poster ar u sure  Nigeria? poster is so fool? and stupid pls na lie ooooooooooooooooooooooooo maybe poster  ask for sex the girl say no that is why

It's no lie oh. Truth hurts so bad we want to believe it's a lie to make us feel better but it's no lie. It won't be suprising if it's true after all the years that the gov't has not provided money for schooling and legit education in nigeria including all our other needs
Posted: at 26-06-2012 04:21 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 5-07-2012 03:23 PM (11 years ago)
(m)
ok ..
Posted: at 5-07-2012 03:23 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]