Welcome Home: 31 Nigerian Prostitutes To Be Deported From Denmark (Page 2)

Date: 24-06-2012 5:59 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4 5 ... 27
- sarah555 at 24-06-2012 11:43 PM (12 years ago)
(f)
noted  Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 24-06-2012 11:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 24-06-2012 11:46 PM (12 years ago)
(f)
if our greedy leaders change, i believe sey all dose babes go still change level.
now na 2 over 10.
we need 10 over 10 for we country oo0  Tongue
Posted: at 24-06-2012 11:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dienedal at 24-06-2012 11:56 PM (12 years ago)
(m)
Naija hard ... Do you really blame them
Posted: at 24-06-2012 11:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- lee22 at 25-06-2012 12:08 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Ifemylove on 24-06-2012 08:57 PM
i think say na only Italy Nigerian girls dey prostitute..
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-06-2012 12:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lee22 at 25-06-2012 12:12 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 24-06-2012 11:46 PM
if our greedy leaders change, i believe sey all dose babes go still change level.
now na 2 over 10.
we need 10 over 10 for we country oo0  Tongue
i c
Posted: at 25-06-2012 12:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mkpume22 at 25-06-2012 02:04 AM (12 years ago)
(m)
our ambassador to denmak should look on d issue . abi our embassy can't do anything to save them from deportation? 
Posted: at 25-06-2012 02:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deboalabi262 at 25-06-2012 02:13 AM (12 years ago)
(m)
Prostitution na work, uhhhh .... Huh?    Ashewo bastards

Posted: at 25-06-2012 02:13 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Senegal at 25-06-2012 03:29 AM (12 years ago)
(m)
bad market
Posted: at 25-06-2012 03:29 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- XZYSHADOO at 25-06-2012 03:45 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: chisparlis on 25-06-2012 02:25 AM
do we have country, this is no man's land, plz pals stop deceiving your self's we don't have country not to talk of government.
NA TURE TALK MY BROTHER MAD GOVERNMENT them thing say baba God no se them.
Posted: at 25-06-2012 03:45 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Ecto at 25-06-2012 04:28 AM (12 years ago)
(m)
EDO girls strong can go anywhere
Posted: at 25-06-2012 04:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- malvin2525 at 25-06-2012 05:15 AM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 25-06-2012 05:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- basati at 25-06-2012 07:58 AM (12 years ago)
(m)
THE ONE WEY DEM DON DO, DON DO.
MAKE DEM COME BACK.
Posted: at 25-06-2012 07:58 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mizcollins1 at 25-06-2012 07:59 AM (12 years ago)
(f)
I C
Posted: at 25-06-2012 07:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 25-06-2012 08:03 AM (12 years ago)
(m)
nawa ooh..just 31 of them ..that number too small na..them for make 5000.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..
Posted: at 25-06-2012 08:03 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 25-06-2012 08:10 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Ifemylove on 24-06-2012 08:57 PM
i think say na only Italy Nigerian girls dey prostitute..
them dey everywhere ..even for afghanistan,,some dey for nepal self ,,
Posted: at 25-06-2012 08:10 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 25-06-2012 08:12 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 24-06-2012 11:46 PM
if our greedy leaders change, i believe sey all dose babes go still change level.
now na 2 over 10.
we need 10 over 10 for we country oo0  Tongue
na lie u talk..that thing dey for blood oooh..
Posted: at 25-06-2012 08:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 25-06-2012 08:14 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: chisparlis on 25-06-2012 02:25 AM
do we have country, this is no man's land, plz pals stop deceiving your self's we don't have country not to talk of government.
for this ..u dey right ..very right ..
Posted: at 25-06-2012 08:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 25-06-2012 08:22 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Ecto on 25-06-2012 04:28 AM
EDO girls strong can go anywhere
bros not just Edo girls oooh..i see with my eyes oooh..come malaga come see..na all tribes..even calabar want take dey market from Edo girls na oooh..calabar and rivers girls don join dey game well well..na wetin i see i talk oooh..make una no vex ooh..ashawo business
Posted: at 25-06-2012 08:22 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- steve222 at 25-06-2012 08:35 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Ecto on 25-06-2012 04:28 AM
EDO girls strong can go anywhere
shut your smelling mouth.... your sister dey do ashawo for nigeria hypocrite
Posted: at 25-06-2012 08:35 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ebonypride at 25-06-2012 08:36 AM (12 years ago)
(m)
ok na
Posted: at 25-06-2012 08:36 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 27

Featured Discussions