steve222 at 25-06-2012 08:37 AM (12 years ago) (m) bros not just Edo girls oooh..i see with my eyes oooh..come malaga come see..na all tribes..even calabar want take dey market from Edo girls na oooh..calabar and rivers girls don join dey game well well..na wetin i see i talk oooh..make una no vex ooh..ashawo business
true talk bro Posted: at 25-06-2012 08:37 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sophyrocks at 25-06-2012 08:58 AM (12 years ago) (f) Na wa o! I knw say as dem deport dem back 2 9ja, bizness continues. Its a hard knock lyf.
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 25-06-2012 08:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 25-06-2012 09:00 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 25-06-2012 09:02 AM (12 years ago) (m) Na wa o! I knw say as dem deport dem back 2 9ja, bizness continues. Its a hard knock lyf.
hmm. na u talk am ooh .. Posted: at 25-06-2012 09:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na 2 day.. Posted: at 25-06-2012 09:12 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 25-06-2012 09:14 AM (12 years ago) (m) its unfortunate.
that they send them packing? Posted: at 25-06-2012 09:14 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 25-06-2012 09:16 AM (12 years ago) (m) bad market
i c Posted: at 25-06-2012 09:16 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 25-06-2012 09:17 AM (12 years ago) (m) Reply |
blackdude at 25-06-2012 09:24 AM (12 years ago) (m)  just saying good morning Posted: at 25-06-2012 09:24 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aisha89 at 25-06-2012 09:35 AM (12 years ago) (f)
Aishababy Posted: at 25-06-2012 09:35 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aisha89 at 25-06-2012 09:36 AM (12 years ago) (f) EDO girls strong can go anywhere
your mouth kill u a billions tyms
Aishababy Posted: at 25-06-2012 09:36 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
steve222 at 25-06-2012 09:43 AM (12 years ago) (m) abeg make una no dey call tribes name, i get one girl friend from Edo state ooo!!
hmmmm  ok na nothing do you Posted: at 25-06-2012 09:43 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dizhadah at 25-06-2012 09:47 AM (12 years ago) (f) Posted: at 25-06-2012 09:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moriztuos at 25-06-2012 09:53 AM (12 years ago) (m) Soooo...Dis 1 na news? Posted: at 25-06-2012 09:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smile77 at 25-06-2012 09:58 AM (12 years ago) (m) ok Posted: at 25-06-2012 09:58 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Xthyluv at 25-06-2012 10:00 AM (12 years ago) (f) Must they prostitute to put food on d table? There ar some other jobs 1 can do to help Posted: at 25-06-2012 10:00 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
steve222 at 25-06-2012 10:05 AM (12 years ago) (m) Must they prostitute to put food on d table? There ar some other jobs 1 can do to help
Posted: at 25-06-2012 10:05 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hunkybeb at 25-06-2012 10:19 AM (12 years ago) (f) speechless Posted: at 25-06-2012 10:19 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
i think say na only Italy Nigerian girls dey prostitute..
Una be the same thing na, Make una stop disgracing Nigerian Posted: at 25-06-2012 11:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |