Francis and his Girl Friend

Date: 26-06-2012 9:15 am (11 years ago) | Author: Okon Etang
- at 26-06-2012 09:15 AM (11 years ago)
(m)
Francis & his girlfriend were on a walk. She saw shoes she liked & the following conversation occurred;

Girl: Honey I forgot my purse @ home, please give me N15k to buy this shoes.

Francis: There is no ATM close by but take this N100, pick a bike, go home & bring your purse.

Is Francis sharp or stingy? I need answers please....

Posted: at 26-06-2012 09:15 AM (11 years ago) | Newbie
- mexiboku at 26-06-2012 09:44 AM (11 years ago)
(f)
etang u are na na na u don copy post mugumad as old as u luk u no fit get ur own joke?
Posted: at 26-06-2012 09:44 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- ExpertTbright at 26-06-2012 11:31 AM (11 years ago)
(m)
anoda madness don join good peoples joke forum, newbeans number1 oya go bring all the photocopy wey remain 4 una hand i hope u dey see gun ko dont waste my tm.

Posted: at 26-06-2012 11:31 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- joshuski at 26-06-2012 12:53 PM (11 years ago)
(m)
loading laughter... 2% done
Posted: at 26-06-2012 12:53 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 26-06-2012 01:58 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 26-06-2012 11:34 AM
i don tire to talk pb4

if u don tire make u retire....but no leave ur job 4 nobody...........oga posted dis joke dey too many 4 hia

Posted: at 26-06-2012 01:58 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 26-06-2012 02:03 PM (11 years ago)
(m)
ok

Posted: at 26-06-2012 02:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 27-06-2012 10:34 AM (11 years ago)
(m)
Na dis joke dey reign now

Posted: at 27-06-2012 10:34 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 9-07-2012 10:18 PM (11 years ago)
(m)
retired old yioke
Posted: at 9-07-2012 10:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 12-07-2012 05:01 PM (11 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 12-07-2012 05:01 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 13-07-2012 10:25 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 27-06-2012 10:34 AM
Na dis joke dey reign now
Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-07-2012 10:25 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 13-07-2012 12:03 PM (11 years ago)
(f)
 Shocked
Posted: at 13-07-2012 12:03 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 13-07-2012 12:24 PM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes Undecided

Posted: at 13-07-2012 12:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blazealex at 13-07-2012 03:47 PM (11 years ago)
(m)
lolz! Grin

Posted: at 13-07-2012 03:47 PM (11 years ago) | Newbie
Reply