"There are different types of men: (Page 4)

Date: 28-06-2012 5:39 pm (11 years ago) | Author: FRIDAY ANDY
1 2 3 [4]
- eoadex2003 at 1-07-2012 09:01 PM (11 years ago)
(m)
Hmmmmmmm!
Posted: at 1-07-2012 09:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Beauti4 at 2-07-2012 06:20 AM (11 years ago)
(f)
Poster your points has no caterpillar at all.... E no even resemble question self.  Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-07-2012 06:20 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 2-07-2012 09:45 AM (11 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 2-07-2012 09:45 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 3-07-2012 10:54 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Sophyrocks on 30-06-2012 01:00 AM
U see! I jst say make i talk wetin i talk abt meetin al d men,na im al d jobless guys pounce on me lyk flies wey dey follow shit. If person meet sombody,e mean say d person don date or even sleep wit al of dem? Too many pple wit groundnut brains!! Hahahahaha. Oya! Begin ask al dese armed robber motors al d categories of girls dem don sleep wit,dem go dey speak german 4 u. I get som of dese categories as frnds n nt dates. Na even bcos of som of deir strange ways na im i reject som of dem. Nigerians! Make una learn 2 use una brain tink b4 una begin judge. And as 4 u CHISPARLIS, ur obsession wit me is SUPERB!! No nid 2 renew dat jazz again bcos e dey wrk 4 ur head well well. Una don c anoda reason y i dey meet difrent guys? Dem no dey eva gree leave me o! CHISPARLIS na 1 of dem. LOL.

 Cool

Posted: at 3-07-2012 10:54 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- osamabinladin at 6-07-2012 12:50 PM (11 years ago)
(m)
ladies oya
Posted: at 6-07-2012 12:50 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 7-07-2012 06:18 PM (11 years ago)
(m)
tell us
Posted: at 7-07-2012 06:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]